Trowey

Album cover art for "Trowey" by Terry G

Terry G - Pop

Trowey

0 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

Ginjah oh Swagger oh eh Ohhhhhhhhhhhhh Yeeeeeee Chai free me now I dey vex I dey vex I dey vex I dey vex I dey vex eh Oya bad belle clear for my front eh Clear for my eh Clear for my front eh Chai bad belle Trowey Trowey Wuru wuru Trowey Trowey Oshi o da Trowey Trowey Enemies Trowey Trowey Listen up See me I no come here to play Chai me I no come to play games Chai I carry my dogodogo I ccarry my daga I want to come dey flame flame Chai dey wanna busrt up una enemies Chai dey want to busrt up to pieces pieces They wanna burn dem to hashes *** **** go to kirikiri Oya fire burn dem round I dey rock my thing I dey roll up my style I dey burn up my flame Why dem dey beef eh Why de dey yarn eh Why dem dey yanopata yanopata Chai bad belle Trowey Trowey Wuru wuru Trowey Trowey Oshi o da Trowey Trowey Enemies Trowey Trowey Bad belle clear for my front eh Ckear for my front eh Clear for my front eh Wuru wuru clear for my front eh Clear for my front eh Clear for my front eh Chai moni kini mo se Kini mo se Won bimi lere Why you dey complain complain Anything I do you dey complain complain Upon that I dey maintain maintain Chai I dey regulate regulate Am still yanananananana Arabaraa chap**** Wetin I do dem eh Me I no know know know So nothing do me after **** Chai bad belle Trowey Trowey Wuru wuru Trowey Trowey Oshi o da Trowey Trowey Enemies Trowey Trowey Enemies clear for my front eh Clear for my front eh Clear for my front eh Wuru wuru clear for my front eh Clear for my front eh Clear for my front eh Oya oya I say shout up Oya carry yopa carry a drop Oya woddy go front I say make you pave oya make I come Chai me I go come for your front oh Me I go do as I like oh *** give me the shayo Give me the butter*** Oya oya parol parol parol**** See me I dey sing sing song I dey like dem to dey craze for my song Intellectual me dey rock upon the beat Make dem to dey highre highre Oya trowey Trowey Everybody Trowey Trowey Ah oya make you Trowey Trowey Everybody Torwey Trowey Oya Oya Oya enemies clear for my front eh Clear for my front eh Oya clear for my front eh Clear for my front eh Clear for my front eh Oya ginger the ginjah Han oya ginger the ginjah Oya make we swagger the swagger Everybody make you swagger the swagger Terry g make you******

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Terry G