Hallelujah

Album cover art for "Hallelujah" by Terry G

Terry G - Pop

Hallelujah

0 Plays

Duration: 2:41

View ArtistView Album

Lyrics

Everybody shout hallelu Hallelujah Maga don pay Hallelujah Everybody shout hallelu Hallelujah Mugu don pay Hallelujah See I dey feel like sey me I don maya eh Chai chai And I dey feel like sey me ii don kolo eh Chai I dey feel like sey me I get money eh Chai see And I dey feel like feel like me I too much eh Tell me now na who be the mugu mugu Oya na who be the maga maga Wey talk sey as I dey hustle reach Me I no go hammеr hammer Ema lo ro Ema lo ro Ko sanwo o Ah enemiеs make una clear for road Everybody shout hallelu Hallelujah Maga don pay Hallelujah Everybody shout hallelu Hallelujah Mugu don pay Hallelujah Free me I get dollar in my pocket Dollar in my pocket Naira in my pocket Naira in my pocket Pounds in my pocket Ah won sanwo Sanwo Sanwo Sanwo I get dollar in my pocket Dollar in my pocket Naira in my pocket Naira in my pocket Pounds in my pocket Ah won sanwo Sanwo Sanwo Sanwo E sha ri No be small thing Me am sipping some hennesy Mixed up with adovokadi Everybody for here dem Dey scatter body eh Eyin omoge e sodi oh Je ka jaye oh Mo l'owo lowo Mo lo ola lowo Oya se bo se wun e Everybody shout hallelu Hallelujah Maga don pay Hallelujah Everybody shout hallelu Hallelujah Mugu don pay Hallelujah Ah see E yogo yogo maga Yogo yogo mugu Yogo yogo maga Yogo yogo mugu Yogo yogo mego Yogo yogo mugu Oya sanwo o Sanwo o Sanwo o Sanwo o Sanwo o Sanwo o Sanwo o Sanwo o E don tey Ha oh wey Oh wey Oh wey Chai oh wey Oh wey Hennesy tingolo champagne Mowet Hennesy Mary jane Champagne Terry g Omo me I don hammer eh Everybody shout hallelu Hallelujah Maga don pay Hallelujah Everybody start to jolly Hallelujah Start to jolly eh scatter body eh Hallelujah Owo oh Owo oh Hallelujah Owo oh mugu Hallelujah Shout hallelujah Hallelujah Ha ha owo oh Hallelujah

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Terry G