Speak Your Mind

Album cover art for "Speak Your Mind" by Terry G

Terry G - Pop

Speak Your Mind

0 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

You dey dey whine eh The way the tile tile Tile Tile dem dey eye me I dey hungry eh Dem dey love sey eh Dem dey follow me eh The way Te way The girls dem dey whine Everybody see the girls dem dey whine The way dem dey whine E dey makе man dey harsh Eh e dey makе man dey harsh ***** Chai make another mad man Oya oya whine am for me oh eh Oya whine am for me eh Part of the girl I say it all Taking for you dance all *** **** Ah this your yarnsh na cabash Wey dey make terry g to dey harsh Make we dey run to dey act our matter But that's where we dey run off all kind eh People wonder for kind ah The way you dey whine Dey make me dey mara eh You dey make me dey mara Ah oya call me clara Oya come make you come make me mara Body say me I won't to come scatter **** me I want to dey go gaga People whine Dey whine to dey free style stager **** dem dey maga All our enemies put on top the fire oh Issa issa Is a spiritual matter oh Is a spiritual matter Issa issa Is a thing wey dem mental Enemies dem go all mental Oya clear Oya clear Oya clear for my front Oya enemies no dey stay for my front Don't let me ever see you in dey front You ***** Clear Clear Clear for my side Clear road Oya **** The way you dey roll Dey make me loose my mind How you dey *** Oya follow me Follow me Follow me go to my mummy Follow me Follow me Follow me to my daddy Follow me Follow me Me I show you to my ** And another *** paddy Oh my girl you are my baby I no mind you as my shoddy Ah this na the free style section Oya enemies oya clear for my junction Like terry g owo pe this my junction Issa ****

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Terry G