God Guide Me

Lyrics
Jehovah protect anywhere I go In anything I do Oh lord oh na your hand I dey oh Chai chai Ye oluwa Ye oluwa Baba sho mi o e Chai baba lodun ti mo wayi o Baba ma jen gbeyin Baba je kin losi waju o e Chai chai Awon chono dami e Awon chono dami e Kocho I say kocho kocho Kocho Kocho Kocho Eledumare na your hand I dey oh You sey I be like egg for your hand o e Chai no let dem kill me so I know sey dem dey beef me so Oh lord protect and guide me From their obstacle on my way Chai oh lord e Oh lord e Oh lord e Baba show a o e Ye oluwa Ye oluwa Baba sho mi e Chai lodun ti mo wa yi o Baba ma jen gbеyin o Baba je kin losi waju o e Ekuwe kuala iyopuna mеmo Chineke me chineke me Chineke me chai No let dem fall my hand No let dem even try to frown Chai make i Make I Make I Make I Araraba **** Oh lord e you know etin I mean eh I dey vex I dey vex eh Oh lord oh Oh lord le Do good Do good for your life eh Chai chai Ye oluwa Ye oluwa Baba sho mi e Chai lodun ti mo wa yi o Baba ma jen gbeyin o Baba je kin losi waju o e I say oh no oh no To bad e oh Oh lord dey for our side eh Tile afruginaya e Tile afuruginaya e Oh lord e h Oh lord eh Oh lord oh eh Cahi chai Ii can denge pose As long as god dey for my side eh Antala Mi so re so re Do do mi So so so so so If I hear eh Tune hear Oya patewo patewo Papapapa patewo Rabata eh Oh no no eh eh Oh nono Ba a sho mi oh Eledumare sho mi o No no nono Amen Ye oluwa Ye oluwa Baba sho mi e Chai lodun ti mo wa yi o Baba ma jen gbeyin o Baba je kin losi waju o e Ye oluwa Awon sha femi Forward ever terry g backward never eh As I dey go As I dey go Naso I go dey go Na so I go dey blow Chai me as I dey go As I dey blow As I dey blow ah
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Terry G