Poor Man

Album cover art for "Poor Man" by Sound Sultan & Sidney

Sound Sultan & Sidney - Pop

Poor Man

0 Plays

View Album

Lyrics

Poor man wey dey suffer suffer suffer everyday Poor man wey dey suffer suffer suffer everyday For morning go reach night (suffer everyday) From sunday reach sunday (suffer everyday) You go make am one day o (suffer suffer) You go make am one day o (suffer suffer) Poor man wey dey suffer suffer suffer everyday No mind all the suffer suffer suffer evеryday Poor man wey dm born into suffer suffer My wifе born pikin em too suffer suffer All of them come dey live for suffer house No water no light for suffer house On top of that landlord no dey stop to shout o Never pay pay your rent oya make you pack out Quick notice on top him suffer mind Nothing dey him place to chop so he start to find Another to make money him begin go to work Hold up plenty for road he decide to walk When he reach office nkow suffer man don late Oga yab am tire this *** no get e ye If abuse dey kill suffer man for don die Te te suffer man still dey try Poor man wey dey suffer suffer suffer everyday Poor man wey dey suffer suffer suffer everyday For morning go reach night (suffer everyday) From sunday reach sunday (suffer everyday) You go make am one day o (suffer suffer) You go make am one day o (suffer suffer) Poor man wey dey suffer suffer suffer everyday No mind all the suffer suffer suffer everyday Fine Mary ma young girl of 32 So so bone face you no dey shine your 32 All men wey you meet na butter fly Suck wetin sweet finish then they start to fly Every other day your problem just dey multiply Shey you go say i do before you 35 No worry baby God dey o Commot your mind and always pray o Every fine queen must to get a fine king You go bling bling when you wear your wedding ring Enemies go blind we go wine and dine Cause baby na your wedding day Fine girl wey dey wory wory worry everyday Fine girl wey dey wander wander wander everyday You never see husband e yo wander everyday You no dey hear busstop you just dey worry everyday You go find am one day o wander wander Him go see you one day worry worry worry Yo go find am one day o wander wander Him go see you one day worry worry worry Every fine queen must to get a fine king Yoiu go bling bling when you wear your wedding ring Enemies go blind we go wine and dine Cause baby na your wedding day Poor man wey dey suffer suffer suffer everyday Fine girl wey dey wander wander wander everyday For morning go reach night (suffer everyday) You no dey hear busstop you just dey worry everyday You go make am one day o (suffer suffer) Him go see you one day worry worry worry **************** suffer suffer **************** worry worry **************** suffer suffer **************** worry worry My time to hustle and chop money no dey suffer suffer ******* e no dey reach time to pay worry worry ******* water pass afa suffer suffer ********* owo ti tan worry worry

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found