Miracle

Album cover art for "Miracle" by Sound Sultan & YG

Sound Sultan & YG - Pop

Miracle

0 Plays

Duration: 3:32

View Album

Lyrics

Looku make you see God miracle If you see God miracle How you want to stop God miracle T'ani baba re l'eko Awa, sawa? Awa, sawa? (Miracle) Baba, dara, ara, t'oda (miracle) Looku make you see God miracle If you see God miracle How you want to stop God miracle T'ani baba re l'eko Is a miracle working God Is a miracle working God Is a miracle working God Is a miracle working God For my people from Ajegunle to VGC (VGC) All my people wey know me since (know me since) You go know say na God wey dey use me You go know say na God be the music You go know say na God wey dey make my people hear my jam one timе and loose it Dem dey see it coming now (miraclе) Now the money coming now (miracle) If you try to stop it now (miracle) T'ani fada baba re l'eko Dem dey see it coming now (miracle) Now the money coming now (miracle) If you try to stop it now (miracle) T'ani fada baba re l'eko Looku make you see God miracle If you see God miracle How you want to stop God miracle T'ani baba re l'eko Awa, sawa? Awa, sawa? (Miracle) Baba, dara, ara, t'oda (miracle) Looku make you see God miracle If you see God miracle How you want to stop God miracle T'ani baba re l'eko Is a miracle working God Is a miracle working God Is a miracle working God Is a miracle working God Oluwa lo gbemi de bi giga ti mo wa Sebi oluwa lo se, sebi no be baba wa Bo'nse rin sale lomo oh, bose goke dem no know Bo'nse rin sale lomo oh, bose goke dem no know Dem dey see it coming now (miracle) Now the money coming now (miracle) If you try to stop it now (miracle) T'ani fada baba re l'eko Dem dey see it coming now (miracle) Now the money coming now (miracle) If you try to stop it now (miracle) T'ani fada baba re l'eko Looku make you see God miracle If you see God miracle How you want to stop God miracle T'ani baba re l'eko Awa, sawa? Awa, sawa? (Miracle) Baba, dara, ara, t'oda (miracle) Looku make you see God miracle If you see God miracle How you want to stop God miracle T'ani baba re l'eko Is a miracle working God Is a miracle working God Is a miracle working God Is a miracle working God I say this my life na miracle, this my life na miracle Ko ni le so fa le jo, ko ni le so fa le jo I say this my life na miracle, this my life na miracle Ko lele so fa le jo, so fa le jo

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found