Luv Language

Lyrics
[Intro] Yeah Naija Ninjas Sound Sultan Mic Tunes productions Na so, na so, na so Indomix Oya mix now, ay (Oh eh oh) Yeah (Oh eh oh) This one is for one love (Oh eh oh) (Eh oh, eh oh oh) I can love from anywhere, I can love anybody Any language at all (Oh eh oh) No discrimination (Oh eh oh) Na so (Oh eh oh, eh oh) Let's go, oya na [Chorus] Darling, loving no be matter of age o I can love you in any language o Darling, loving no be matter of age I can love you in any language o Oya gimme your loving Bisola, I can love you Ngozi, I go love you Jumai, I can love you I will love you Let me love you Oya Bimbola, I can love you Nkechi, I go love you Asabe, I can lovе you I will love you Let me lovе you [Verse 1: Sound Sultan] Baby all the way from the eastern side Let me show you love in a western way Oya let's go, make we meet outside I wanna put a ring on your left hand eh Them say no mind dem a sing im dey sing Every day blackberry na ping e dey ping Every time he dey road na think e dey think Every time he wan float na sink e dey sink See loving na loving no matter the age Your loving na loving no matter language Your love na love nwantinti o Loving na loving no matter the age Loving na loving no matter language Your love na love nwantintin o [Chorus] Darling, loving no be matter of age o I can love you in any language o Darling, loving no be matter of age I can love you in any language o Oya gimme your loving Bisola, I can love you Ngozi, I go love you Jumai, I can love you I will love you Let me love you Oya Bimbola, I can love you Nkechi, I go love you Asabe, I can love you I will love you Let me love you [Verse 2] This girl she fine, but I no want know her name 'Cause when I know her name I go want know where she from Eh, eh, eh Where she from no matter I say where she from no matter Where she from no matter Just come right here to don dada, eh Tumai want be my matter (matter) Wetin come be your matter? (Matter) Nkechi be my lady (lady) Don't you mess with my baby (my baby) Sade want be my kele (kele) Why you come dey wear gele? (Oh) I say why you come dey gbe kele? Omo, why you come dey gbe gele for me? (Oh eh oh, oh eh oh Oh eh oh, eh oh, eh oh oh Oh eh oh, oh eh oh Oh eh oh, eh oh, eh oh oh) [Chorus] Darling, loving no be matter of age o I can love you in any language o Darling, loving no be matter of age I can love you in any language o Oya gimme your loving Bisola, I can love you Ngozi, I go love you Jumai, I can love you I will love you Let me love you Oya Bimbola, I can love you Nkechi, I go love you Asabe, I can love you I will love you Let me love you [Outro] Chei! Oya now, oya now, oya L'ese, l'ese, l'ese, l'ese, l'ese No shaking, no shaking, no shaking L'ese, l'ese, l'ese, l'ese, l'ese, ehn I can see Adamu digging on with Nkechi, I can see that I can see Adamu digging on with Bisola, I see that I can see, heh, my guy Nnamdi digging on with Bisola, I can feel you No shaking, it's a one love party Oya now, oya now, oya now, oya now, oya now One love party
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Mic Tunes