Hustle

Album cover art for "Hustle" by Sound Sultan

Sound Sultan - Pop

Hustle

0 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

B-B-Beat by Big B Bagbe oshi Ori arale oshi Gbesi oshi Toripe ari osu Back then I go, everywhere dem see me Dem recognized my clothe From the last time dem see me Right from the morning time I hustle 'til won bere si lu agogo Omo, I waka from Race Course reach Orile So I go fit see bus, to ma gbemi straight dele o O na, na, I waka, waka, waka If to say the ground fit talk o E go say I hustle, hustle, hustle See me here and see me there, I likе I'm double Omo, I hustle, hustle, hustlе Hustle until Oluwa bless my hustle Plenty people don line up o Employment dey fired up o Dem say make you come sign up o Before dem go, go round up o Responsibility line up o Negativity call up o Personality and your dignity Say na so dem go end up o I waka from Race Course reach Orile So I go fit see bus, to ma gbemi straight dele o I waka, waka, waka If to say my trouble fit talk o E go say I hustle, hustle, hustle See me here and see me there, I like I'm double Omo, I hustle, hustle, hustle Hustle until Oluwa bless my hustle Omu o wa ni oo Sheybi hustle yii, wa wo bi aso gbera ni oo? Wos, o boy white yen wo ti shey rag pelu more swag Ehn, ole kan kan, oye ko ye eh ba yen Shey ori, malo ole o Shey ori ole jade ola lo fe bless ee bayi Wa ma lo sepe o fe slow E ma jara eeh, eh eh Oya hustle, hustle Race Course, inside bus Won ri molla, ewepo Won ri Ibadan, only label, only shirt Wear one clothe, won ji aro Won ri Ikeja lori motto de Oshodi Woni Ikeja, woni Oshod Woni Ikeja, woni Oshod I hustle, I hustle, I hustle, I hustle I hustle (TY Mix)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Sound Sultan