Bonus

Lyrics
Wooyo! Wooyo! See me here, leg up Y dem dey do like say dem no know say na we gidi gaan See me here (see me here), see me there (see me there) See me, everywhere I go, dem they shout (dem they shout) Make I give dem one chance, for the dance Make I give dem one track, wey dey bounce So my people for the club go dey collect Me and young Bae done connect In case my people done forget Make dem get the picture like collage Hmmn, dem too like to turn up, dem too like to dey burn up Dem say dis country wahala no go turn make you craze ooh Shabi na girls wey dem one dance ooh Shabi na groove wey dem one groove ooh Na d time I come I dey make people dance ooh If you check my style you enter one chance ooh Give dem (yeeba) na d bonus bonus Give dem one, one, one make man no scare to fit turn up ooh Give dem one, one, one (yeegbe) na d bonus Give dem one, one, one make man no scare to fit turn up ooh Give dem one, one, one (give dem one) Everybody here ton gbono ask about me mo'n tule se eh mo'n tu le se Stepping at the building mo'n tule se Anytime me I come no'n tule se Ma lo teri si Anytime me come the people clap Me I make all the ladies turn around See the people tell me that am bad Oh my god oh my god the boy e bad I take my time to make them wan dance oh Anytime I come I dey make d people dance oh If you check my style you make dem wan chance oh Give dem one one one one chance oh Soundsultan, this song is a sultan People dem start to dey bow down Any time me I come I dey bow down Say the girl dem see d men dem See boys dey wan burn dem I swear dey never burn dem Shabi na girls wey dem one dance ooh Shabi na groove wey dem one groove ooh Na d time I come I dey make people dance ooh If you check my style you enter one chance ooh Give dem (yeeba) na d bonus bonus Give dem one, one, one make man no scare to fit turn up ooh Give dem one, one, one (yeegbe) na d bonus Give dem one, one, one make man no scare to fit turn up ooh Give dem one, one, one (give dem one) Anytime I come dey wan dance oh One dance see d people around dem are one pounce oh One chance, anytime I come dey wan dance oh Why you dey do like say dey know no say na dj gan Fire kakun fire kakun No stoping,no shaking, no popping, no breaking Lets blame it on the dj If my peole never hear dat jam dem dey play am for orile All the time never reach island oh Money don full for bank oh I dey mainland oh Some never cross 3rd mainland oh Indomix
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...