Area (Remix)

Lyrics
[Intro: Johnny Drille] Ha, oh oh ooh oh [Verse 1: Johnny Drille] My baby, my love, it's been so long I've heard from you Oh Stacy why oh, you don't pick up my calls no more Please remember me, oh oh oh Don't let this love go oh oh You would break my heart oh oh oh If you follow I go oh oh [Chorus: Sound Sultan & Johnny Drille] Oh how I wish say I fit reach you anywhere you dey You dey Ajo o dabile eh No matter where you go, no forget area o Area o How I wish baby, that I could be there wherever you are You are So far away eh, that don't take a shine from your star 'Cause what you are is my shining star [Verse 2: Sound Sultan] Chinedu somebody borrow you еgo Make you take travel go Chicago Rеmember Nnamdi sell him car So you go go America And all these people wey been dey raise you Sill dey stay for face me I face you You promise say you no go fashi them Say every other month you go tachi them Hillary wey you been promise to marry She dey wait, she dey tarry Wetin she see for inside ovation Oyinbo from another nation You use mago mago get dough Oyinbo wife don know Next thing you know she don go report you [Chorus: Sound Sultan & Johnny Drille] Oh how I wish say I fit reach you anywhere you dey You dey Ajo o dabile eh No matter where you go, no forget area o Area o How I wish baby, that I could be there wherever you are You are So far away eh, that don't take a shine from your star 'Cause what you are is my shining star [Outro: Johnny Drille & Sound Sultan] Na na na na na na na na na na E no matter whether near or far Say you go always come back home Na na na na na na na na na na E no matter what they think you are 'Cause what you are is my shining star
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Sound Sultan