Money Making Machine

Album cover art for "Money Making Machine" by Solidstar & Illbliss

Solidstar & Illbliss - Pop

Money Making Machine

0 Plays

Lyrics

Ehhhhh Solid star ill bliss Money machine machine eh eh Our money machine machine eh Money money money Money making machine ehh My money money money Money making machine ehh Ahhaha Cause talent don do am for me eh Ahah my star don dey shine like sun eh Ahah, cause table don turn to my head eh Ahahah Cause who God don bless no one can curse eh Me I dey thank you thank you For the talent wey you give to me eh Because if not for you Life no easy na wetin I for be Cause you bless me lord Say make I make my way For my destiny is in my hand So I heard you lord And I make my way safe cause I know that My destiny is in my hand So I search myself And I realize this beautiful things That have made me Money machine machine eh eh Our money machine machine eh Money money money Money making machine ehh My money money money Money making machine ehh Ahhaha Cause talent don do am for me eh Ahah my star don dey shine like sun eh Ahah, cause table don turn to my head eh Ahahah Cause who God don bless no one can curse eh What do you think we came to lagos for Count bridges am chasing riches Stocks money and cars My body covered with scars and bruises Music business like jungle Solid star never fumble Why you dey grumble Cause dem boys looking very successful Tear rubber range no be cotonu Shapes badder nobody badder skip the grammer Never talk much I let the street certify I wan testify what the lord has done in the life Of the hustlers Solid star and ill bliss Na ,y fault say you no dey touch Na my fault say you dey church And the Lord no wan bless you Money money money Money making machine ehh My money money money Money making machine ehh Ahhahaah Cause talent don do am for me eh Ahah my star don dey shine like sun eh Ahah, cause table don turn to my head eh Ahahah Cause who God don bless no one can curse eh You know have gat money in my brain Anything I want I can get eh You know have gat talent in myself Anything I want I go get ehhh The way am doing my thing am so real Anytime am happy I make you feel the hit Music no be rice no be beans or moi moi It has to be in you its true yeah Everyone gat the keys to your door Open it open it Gat to hear these Ama big grand hustler from a guguru isoko boy Walahi ama ****** Money money money Money making machine ehh My money money money Money making machine ehh Ahhaha Cause talent don do am for me eh Ahah my star don dey shine like sun eh Ahah, cause table don turn to my head eh Ahahah Cause who God don bless no one can curse eh x2 Who God don bless no one can curse eh x2 Na my talent o Na my talent oo Na baba do am eh Na baba do am eh Na my life eh, na my life eh I go use am make money oo I go use am make my family

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Little Prince