Money

Solidstar & Diamond Platnumz - Pop, Afrobeats
Money
0 Plays
Lyrics
[Intro: Solidstar & Diamond Platnumz] Solidstar Wasafi... [Hook: Solidstar & Diamond Platnumz] See dem dey wonder, wonder Dem see me say everyday am getting farther And the money dey gather, gather eh (Money dey gather, gather) I thank God everyday am getting bigger [Chorus: Solidstar & Diamond Platnumz] Hmm, see I no be story teller When I sing I dey drop the banger I dey make the girls dem dey go down The girls dem dey go down Solid na Diamond (oh ma) Naija and Tanzania (oh oh) [Verse 1: Diamond Platnumz] Bwana niongeze miujiza Nami nizidi kimbiza Nzidi wakera wanaonchukia Kubеba bendera Tanzania Mi ndio mwanga kwenyе kiza (zah) Nizidi kuwaliza (zah) Chunga rafiki familia Na mashabiki wanaonzimia Oh, kisha nyie nyumbani Kwa mama Kipenzi changu Cha ngama Na majirani Wa dhama Niweke ndani Na wana Niende nyumbani Kwa mama Kipenzi changu Cha ngama Na majirani Wa dhama Niweke ndani Oh, rafiki zangu [Hook: Solidstar & Diamond Platnumz] Dem see me say everyday am getting farther And the money dey gather, gather eh (Money dey gather, gather) I thank God everyday am getting bigger [Chorus: Solidstar] Hmm, see I no be story teller When I sing I dey drop the banger I dey make the girls dem dey go down The girls dem dey go down Solid na Diamond Naija and Tanzania [Verse 2: Solidstar] After the hustling and bustling E don tey yaaro And if you hustle hard, oh baby E go pay you yarinya After the hustling and bustling E don tey yaaro And if you hustle hard, oh baby E go pay you yarinya Everyman want to make money Very important Young boys chop up Everybody chop up [Hook: Solidstar & Diamond Platnumz] Dem see me say everyday am getting farther And the money dey gather, gather eh (Money dey gather, gather) I thank God everyday am getting bigger [Chorus: Solidstar] Hmm, see I no be story teller When I sing I dey drop the banger I dey make the girls dem dey go down The girls dem dey go down Solid na Diamond Naija and Tanzania [Bridge: Solidstar] See the girls all over me Are you for my money or sugar cane? Oluwa cover me So many girls dem come for the cane [Reprise: Diamond Platnumz] Oh, kisha niende nyumbani Kwa mama Kipenzi changu Cha ngama Na majirani Wa dhama Niweke ndani Na wana Niende nyumbani Kwa mama Kipenzi changu Cha ngama Na majirani Wa dhama Niweke ndani Oh, rafiki zangu [Hook: Solidstar & Diamond Platnumz] Dem see me say everyday am getting fatter And the money dey gather, gather eh (Money dey gather, gather) I thank God everyday am getting bigger [Chorus: Solidstar] Hmm, see I no be story teller When I sing I dey drop the banger I dey make the girls dem dey go down The girls dem dey go down Solid na Diamond Naija and Tanzania [Outro: Solidstar] Pbankz
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Diamond Platnumz
- Solidstar