Halle

Album cover art for "Halle" by Solidstar

Solidstar - Pop

Halle

2 Plays

View Artist

Lyrics

[Intro] (T-T-T-T-Tyrone, Tyrone) Woss Hmm Ah ah, eh Hmm hmm Ah ah, ah Hmm hmm Ah ah, eh Hmm hmm Ah ah ah ah Everybody wanna know me Ah ah eh eh Dekole best don sign me Ah ah ah ah [Verse 1] Sometimes I wonder Shey na me be this wey bin dey hunger? Yeah ah Every day na wahala 'Cause I dey hustle from Lagos enter Ojuelegba Oh na na na yeah ah The 'tori of my life I no fit yarn Thank God for osi and G banks Ibako baba I dey see am Mmm, you are one in a million But some people dem think say na duty Some go say na me and them dey hustle But na God 'cause I no get muscle When I look at my life I dey shout [Chorus] Halle (Halle, Halle, Halle) Halle (Halle, Halle, Halle) Halle (Hallelujah) Halle (Hallelujah) Halle, Halle, Halle eh (Hallelujah) Halle (Hallelujah) [Verse 2] Senorita From Amina down to Anita Ah ah ah I dey wonder Dem say I dey do their mind like *** Oh na na na eh ah Back then nobody wan know me Now everybody wanna see me But the girls and my prayer wan do me And the ones for Lekki wan chew me I dey thank all my fans wey love me And the radio stations wey dey play me TV's and magazines wey dey write me 'Cause na dem wey dey make me dey high ah ah Everybody wan know me Na ah ah eh eh Record labels wanna sign me Ah ah ah ah Eh, dem wan know me Na na na ah yeah ah Wan know me [Chorus] Halle (Halle, Halle, Halle) Halle (Halle, Halle, Halle) Halle (Hallelujah) Halle (Hallelujah) Halle (Hallelujah) Halle (Hallelujah) Halle (Hallelujah) Halle (Hallelujah) Halle (Hallelujah) Halle (Hallelujah) Halle (Hallelujah) Halle (Hallelujah)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Solidstar