Girlfriend

Solidstar & Burna Boy - Pop
Girlfriend
0 Plays
Lyrics
Sexy baby will you be my girl friend Its been long have been watching closely Would you be my girlfriend ah Other girls dem be busy body baby girl no mind dem And I go waka every where with you no lele If you would be my girlfriend I kiss you every morning kiss you all day Me and you all the way Give it to you so hard, if you be my girlfriend oo I kiss you every morning kiss you all day Me and you all the way Give it to you so hard, if you be my girlfriend oo My girlfriend Will you be my girlfriend oohhh My girlfriend Won't you be my girlfriend Ohhh ahhh Oh girlfriend wetin dey for my mind I dеy reason you plenty plenty somеtimes I dey wonder why, why you no dey comply If you call me now me I be make you feel alright Can the girl dem know me, all the girls dem sugar Girl dem say me I d real don dada Oba mi o sa mo bi o n se sele She feeling me I know her welle I kiss you every morning kiss you all day Me and you all the way Give it to you so hard, if you be my girlfriend oo Love you every morning love you all day Me and you all the way Give it to you so hard, if you be my girlfriend oo My girlfriend Will you be my girlfriend oohhh My girlfriend Won't you be my girlfriend Ohhh ahhh My girlfriend Will you be my girlfriend oohhh My girlfriend Won't you be my girlfriend Oh lawd of his mercy, solid star Oluwaburna ooo
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Kukbeatz