Freestyle

Album cover art for "Freestyle" by Solidstar

Solidstar - Pop

Freestyle

0 Plays

View Artist

Lyrics

Eheheheheeh Oh oh oh oh oh oh oh Na jolly dey ehh And party dey ehhh Girl na party dey eh If you sabi dance make you come For champagne plenty eh Shayo dey welle welle eh Asha dem go plenty ehh If na fat or na slim wey you want Make you follow them dey jolly eh Shayo se welle welle eh My life don change ah Thank baba God for wetin he dey do eh Boye pon da beat eh And this a freestyle thing eh eh Wetin I dey see for Africa See beautiful girls Wey dem fine like butterfly And my mama no wan gree She still dey claim young lady Naija girls you are preety oh Everybody knows eh As you be my one ina milli Girl I want make you be my mini Me I no mind to dey diss my money Take me as you mugu as a very kind honey I don hammer eh eh Baba God don do am for me eh Eh that's why I want to jolly jolly See, this na party party See make we just dey throw dey go cause Things don dey happen for my backyard oh See if you wan hsssss Make you come see Boys dey wait you Girl na party dey eh If you sabi dance make you come For champagne plenty eh Shayo dey welle welle eh Asha dem go plenty ehh If na fat or na slim wey you want Make you follow them dey jolly Dey jolly dey jolly eh ehh Soon we go again Soon we go again Soon we go again ehh Go again ehehehe Cause na my best friend see I jam am for my room with my girlfriend Wetin dey happen She dey pretend say dem no hammer Dem no hammer dem no hammer When I catch dem well oh Ehh see, wetin you go do ehh If you tie my girlfriend for your bed eh Abeg tell me wetin you go Me I don tire don tire for my girl ehh Johnny wetin I do you Wey dey make you dey fire Dey fire my erima eh Wetin him do you eh Wey dey make you dey commoti hin pant eh Silod star dey vex ohh Cause I don shout awapa eh I dey craze for your love eh Tell me wetin I do wey you do me like this eh Ehhhh ohhh yeah ehhhh Na my best friend eh I jam am for my room under bed Dem dey do am like that ehh Ehh see, them dey fire themselves Cover dem selves with pillow case eh Mama johnny mama johnny Help me tell johnny make him leave my baby Papa johnny papa johnny Help me tell johnny make hin leave my hunny Cause I wan to dey celebrate party eh See as baba do am for ne eh Hahahaha incase you don't know It's a freestyle thing As happy eh see Make we just dey celebrate that It's a freestyle thing it's a freestyle thing eh See, chilling with foye Chilling with real g on the beat Incase you don't know now eh jersey Ehh naso naso Oyah make we leave am like that Make you change anything If you like smoke e no change anything Wetin I go be, I go be eh God don bless me My guy I go be eh Cause na my party dey That's why I dey celebrate eh And me I go like to play eh If you wan play with my baby I go give you eh As na my party dey Me I go celebrate eh If you wan play with my baby eh I go give you chance you go smoke You go *** Part ehh Oya make you dance dance dance Dance dance dance ehhh Na you imagine imagine imagine Wetin I dey see see You fit imagine imagine eh Wetin I dey see for Africa eh Imagine imagine imagine imagine Wetin I dey see for Africa See can you imagine imagine Before I know I don jam one Sweet gbedu eh Could it be loveeee Could be love have been searching for Could it be ooo Could it be love have been looking for eh Ask your mama she go tell you say I love you Children wey dey for street Know say I dey feel you yeah No one else girl No one else see We go party till the morning and the night See, we *** from morning till night See my ** don dey stand ehh My *** don dey stand ehh Kondo olopa

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Boye