Find Dem Go

Lyrics
Shabba This man no give me trouble Cause if you give me trouble ama give you doble This girl no give me trouble Cause if you give me trouble ama give you double eh Jump and dance when you see me for you telle Because my music go reduce your port belle No try put sand for my garri Na the market wey I get I dey sell o All my goons for street migrate Omo no dull the money must be made Awon temi ni igboro upgradе Omo no dull the money must be madе Eyin temi ni Ajegunle find dem go Gbogbo mushin find dem go Bariga ojuelegba find dem go Oyofunle find dem go Eyin temi ni ajegunle find dem go Omo warri no dey carry last find em go My people for festac find dem go Oyofunle find dem go Oh nananana, ohhhh nanana, oh yayayaaya x2 This man no give me trouble Cause if you give me trouble ama give you doble This girl no give me trouble Cause if you give me trouble ama give you double eh I say, ori gbemi ga ori gbemi la Ori lo gbemi dey ipo ti mo wa Ori ti gbemi mo ti gun oke akaba If you still dey hate me na your double wahala Oya jaiye ari re to ba gba lampe Eni se orire ni omo araiye fe Bo se je aiye re lon ya won lenu Eni fo wo re loma ba agba jeun Money speaking and alhaji were my money talk See the girls dem a pocket any money talk Ogbeni oro owo la wa be e so Igbaju lo ma fi se feyi ko ogbon Sori aiye yi o gara Omo ele yi o gara Oya wa ko mi, o gara ooo Yeye o gara Awon temi lejengunle find dem go Awon ti mushin oloosa, find dem go Awon ti oshodi oke, find dem go Ikeja, agege, find dem go Awon temi lejegunle, find dem go From mile 2 to festac, find dem go Awon eyan mi lojota, find dem go Dey say you like waterside, find dem go Ohhh nanana, oooo, yayayaay x2 This man
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Pbankz