Anointing

Album cover art for "Anointing" by Solidstar

Solidstar - Pop

Anointing

2 Plays

View Artist

Lyrics

[Intro] Na na (It's Mecca E on the beat) Oh na Na na Alright [Verse 1] Ararara You see me, you see me dey spend my cash My cash Ororororo Anywhere me go, dem dey clear my road My road [Hook] Mhmm, na anointing Ah, I know me I get the anointing See, omo na anointing Don't tell me what they say I know me I get the anointing Ano anonono Who no go know go know E get wetin I dey see Me I dey see A na na no You see me dey spend my dough E get wetin I dey see Omo me I dey see Na anointing You know I know me I know na anointing Na anointing [Verse 1] Omo no go there oh Hold it I'm from AJ city so I no dey le oh Oh no See my head dey there oh Oh no You wan bring it down, omo ma lo be oh Obe oh [Hook] Mhmm, na anointing I know me I get the anointing See, omo na anointing Don't tell me what they say I know me I get the anointing Ano, anono Who no go know go know E get wetin I dey see Me I dey see A na na no You see me dey spend my dough E get wetin I dey see Omo me I dey see Na anointing You know I know me I know na anointing Na anointing Ai, na anointing [Verse 2] Who no go no go know I don go, I see and I know No be play, omo no be joke You paying your bills, today you know na anointing See, my brother I say na anointing Oh na, anointing [Hook] Who no go no go know E get wetin I dey see Me I dey see Anana no You see me dey spend my dough E get wetin I dey see Omo me I dey see Na anointing [Outro] A na na no A na na, a na na na na na na no A na na no A na na no A na na, a na na na na na na no A na na no Anointing I know say I get the anointing If you know say you get the anointing Ah, me get the anointing And I know say you get the anointing

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Solidstar