Jogodo

Album cover art for "Jogodo" by Skales

Skales - Pop

Jogodo

0 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

Fine girl move your body now Wobi this, wobi that move your body now Fine girl move your body now See the cars, see the girls Move your body now Everybody don jogodo Gbangba dogbagbadin eyo Gbangba dogbagbadin eyo Oya see its jogodo Gbangba dogbagbadin eyo Gbangba dogbagbadin eyo For the streets dem jogodo Gbangba dogbagbadin eyo Gbangba dogbagbadin eyo Inna the city jogodo Gbangba dogbagbadin eyo Gbangba dogbagbadin eyo Degedege denge denge (3x) Degedege denge pose Degedege denge denge (3x) Degedege denge pose Kilo kpe, heh kilo carry This thing wey you gbe Make me want am dari Pass me the mic and watch me shut it down (shut it down) Now we dey run these streets We own the town Everybody don jogodo Gbangba dogbagbadin eyo Gbangba dogbagbadin eyo Oya see its jogodo Gbangba dogbagbadin eyo Gbangba dogbagbadin eyo For the streets dem jogodo Gbangba dogbagbadin eyo Gbangba dogbagbadin eyo Inna the city jogodo Gbangba dogbagbadin eyo Gbangba dogbagbadin eyo Degedege denge denge (3x) Degedege denge pose Degedege denge denge (3x) Degedege denge pose Dem go pose Dem go dey denge Dem go dey waka kurikere Go dey denge Dem go pose Dem go dey denge Dem go dey waka kurikere Go dey denge People wey dey dull We dey pay dem no mind Heh pay dem no mind You only live once oh my brother no time No I say my brother no time Oh my God Oh oh my God oh See turn up, plenty turn up Everybody don jogodo Gbangba dogbagbadin eyo Gbangba dogbagbadin eyo Oya see its jogodo Gbangba dogbagbadin eyo Gbangba dogbagbadin eyo For the streets dem jogodo Gbangba dogbagbadin eyo Gbangba dogbagbadin eyo Inna the city jogodo Gbangba dogbagbadin eyo Gbangba dogbagbadin eyo Degedege denge denge (3x) Degedege denge pose Degedege denge denge (3x) Degedege denge pose Fine girl move your body now Wobi this, wobi that move your body now Fine girl move your body now See the cars, see the girls Move your body now Gbangba dogbagbadin eyo Gbangba dogbagbadin eyo Hey ah eh Gbangba dogbagbadin eyo Gbangba dogbagbadin eyo Everybody don jogodo Jogodo Jogodo Jogodo

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found