Don’t Say Much

Album cover art for "Don’t Say Much" by Skales

Skales - Pop, Afrobeats

Don’t Say Much

2 Plays

Duration: 2:55

View Artist

Lyrics

[Intro] It's OHK [Pre-Hook] The kind of life I was living back then I reminisce but I never go there I reminisce but I never debe I reminisce but I never I lost some family, I'm still losing friends 'Cause of the rules wey me I no bend But then again, me I don't pretend Say me I send them never [Hook] Baby baby oh no no I was living like an otondo Always looking like an olodo Like an artiste wey no get promo I dеy ride solo Baby morogo They say follow person wеy know road I follow person back then I miss road Free me free me make I dance konto, I don jogodo [Chorus] Eh eh eh eh eh eh eh All I wanna say is that they don't really care that much Oh oh oh oh oh oh oh Pocket never empty, take a look at my cup, e dey rush Eh eh eh eh eh eh eh I wan get money like Elon Musk That's why I always don't say much I get to work yea [Verse] No dey whine me o, no dey whine me o This kind matter dey precise o For my mind o, I go shine o Bad energy I decline o Friends and foe tried to spoil my show, ahn Dey do me rigimanro, ahn Dem downplay my glow, ahn But me I carry ogo o [Pre-Hook] The kind of life I was living back then I reminisce but I never go there I reminisce but I never debe I reminisce but I never I lost some family, I'm still losing friends 'Cause of the rules wey me I no bend But then again, me I don't pretend Say me I send them never [Hook] Baby baby oh no no I was living like an otondo Always looking like an olodo Like an artiste wey no get promo I dey ride solo Baby morogo They say follow person wey know road I follow person back then I miss road Free me free me make I dance konto, I don jogodo [Chorus] Eh eh eh eh eh eh eh All I wanna say is that they don't really care that much Oh oh oh oh oh oh oh Pocket never empty, take a look at my cup, e dey rush Eh eh eh eh eh eh eh I wan get money like Elon Musk That's why I always don't say much I get to work yea Eh eh eh eh eh eh eh All I wanna say is that they don't really care that much Oh oh oh oh oh oh oh Pocket never empty, take a look at my cup, e dey rush Eh eh eh eh eh eh eh I wan get money like Elon Musk That's why I always don't say much I get to work yea

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Skales