I’m a Winner

Lyrics
[Intro] Pudiye Pudiye Ha ha They never expected it Issokay! [Chorus: Skales] All of dem bin think say I go dull eh All of dem bin think say I go fall eh Dem never expected it at all eh Now and forever, I'm a winner yeah I'm a winner yeah I'm a winner yeah I'm a winner yeah You say wetin, ha! [Verse 1: Skales] I don popular pass Jaja of Opobo Them go regret cause they all do me ojoro Back then, they call me olodo Now na only me dey reign all around Igoro Na me be the koko, na me be the koko What I spend is oil, money, I'm not talking ororo I dey make all of una jojo I dey make all of una kolo I'm busy making that hit that makes you just dance away your sorrow If you know tomorrow na me get am I swear today na my own Come against me, you go regret am 'Cause I swear I'm in my zone [Chorus: Skales] All of dem bin think say I go dull eh All of dem bin think say I go fall eh Dem never expected it at all eh Now and forever, I'm a winner yeah I'm a winner yeah I'm a winner yeah I'm a winner yeah You say wetin, ha! [Verse 2: Burna Boy] Mo ri pe mo gbadun I dey hustle them dey think say na cartoon The world ugly like a baboon For the hustle you go do wetin you gots do Fuck is you saying, fuck is you saying, I just got off of the plane I'm in a range, you walking down in the rain Told 'em I'm fucking insane Tell 'em my name Oluwa Burna, badder than Saddam Hussein Off of the vein If a nigga tryna get in the way of my profit and gain, pow bang I've been tryna get it omo don't dull I just made 3 mili off a phone call I ain't got time for y'all Tryna kick it with the bitches [Chorus: Skales] All of dem bin think say I go dull eh All of dem bin think say I go fall eh Dem never expected it at all eh Now and forever, I'm a winner yeah I'm a winner yeah I'm a winner yeah I'm a winner yeah You say wetin, ha! [Verse 3: Skales] I'm steady chasing that paper I'm steady chasing that throne I'm steady keeping it fresh, that's why these girls won't leave me alone You see the swagger, I'm cultivating, you can call it grown Can't worry about being famous, 'cause I'm already known Got a new car, got a big house I can always call my own They told me I'm a time bomb, but I'm already blown Plus I'm raising the bar, I'm the best you heard thus far They tryna put me in the dark but I illuminate, I'm a star, ha! If you know tomorrow na me get am I swear today na my own Come against me you go regret am Cause I swear I'm in my zone [Chorus: Skales] All of dem bin think say I go dull eh All of dem bin think say I go fall eh Dem never expected it at all eh Now and forever, I'm a winner yeah I'm a winner yeah I'm a winner yeah I'm a winner yeah (Kenny Wonder mix) You say wetin, ha!
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Burna Boy
- Skales