God Is Good

Lyrics
PRE-CHORUS Owu no go blow us o (get out here) Poverty no go wound us o (get out here) Person no go loot us o (get out here) Big man go announce us o (get out here) Owu no go blow us o (get out here) Poverty no go wound us o (get out here) Person no go loot us o (get out here) Big man go announce us o (get out here) CHORUS Oluwa'aje kori mi wu Olo'un maje ki 'na mi ku Me sef I wan shine my 32 eh I wan show them say God is Good o Oluwa'aje kori mi wu Olo'un maje ki na mi ku Me sef I wan shine my 32 eh I wan show them say God is Good o VERSE 1 Ring ring for my celly All my bills up and I swear I never ready This one na double wahala Like my name Oritse Femi Rain wey dey fall my side e too heavy I say man never chop finish drop plate o When my pregnant girl bring her mandate o Plenty kasala for ground make me suffocate o All the people I dey owe want an update o Edumare bless me o So I can flex on them So I can ball on them Increase me o So I can do without friends Who did nothing when I called on them CHORUS Oluwa'aje kori mi wu Olo'un maje ki 'na mi ku Me sef I wan shine my 32 eh I wan show them say God is Good o Oluwa'aje kori mi wu Olo'un maje ki 'na mi ku Me sef I wan shine my 32 eh I wan show them say God is Good o VERSE 2 No let them use me as failure example Make them dey look me from a different angle You wanna give me something difficult to handle Give me the courage to carry it ye Edumare bless me o So I can flex on them So I can ball on them Increase me o So I can do without friends Who did nothing when I called on them PRE-CHORUS Owu no go blow us o (get out here) Poverty no go wound us o (get out here) Person no go loot us o (get out here) Big men go announce us o (get out here) Owu no go blow us o (get out here) Poverty no go wound us o (get out here) Person no go loot us o (get out here) Big man go announce us o (get out here) CHORUS Oluwa'aje kori mi wu Olo'un maje ki 'na mi ku Me sef I wan shine my 32 eh I wan show them say God is Good o Oluwa'aje kori mi wu Olo'un maje ki 'na mi ku Me sef I wan shine my 32 eh I wan show them say God is Good o
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Skales