Always

Lyrics
[Intro: Skales & Davido] Tee di di di di di di di di di di di di It's Davido Tee di di di di di di di di di di di eh (Listen) Skales Eh OBO, Baddest It's okay S to the K (Spellz) [Chorus: Skales] See this loving wey I get E go take away your sorrow See this loving wey I get E go dey until tomorrow See this loving wey I get Take the lead and I will follow Baby always always o [Verse 1: Skales] Eh, my Toyin Tomato My sweetest potato eh eh Abeg just corporate o Omoge wa ka collabo eh eh Come be my portrait o I like your sexy figure 8 o eh eh You make me prostrate o Come be my own date o If na money you want I got it Ha, chey, I got it If na shopping you want I got it Ha, hey, I got it If na Visa you want I got it Ha, hey, I got it Baby always always o (Listen) [Chorus: Skales] See this loving wey I get E go take away your sorrow See this loving wey I get E go dey until tomorrow See this loving wey I get Take the lead and I will follow Baby always always o See this loving wey I get E go take away your sorrow See this loving wey I get E go dey until tomorrow See this loving wey I get Take the lead and I will follow Baby always always o [Verse 2: Davido] I'm ready to go very far for your love (far afar) Let's have a good time baby girl turn it up (turn it up) I love your behind you got to be mine (oshey) Give me a chance (one chance) To have this dance (one chance) Say you want, even na money know say I no dey manage What you want, if na love you know say I carry package Baby girl you say you want, even na to travel you say we go travel go everywhere I don buy her what she want Eh baby I buy you what (what she want) [Chorus: Skales] See this loving wey I get E go take away your sorrow See this loving wey I get E go dey until tomorrow See this loving wey I get Take the lead and I will follow Baby always always o See this loving wey I get E go take away your sorrow See this loving wey I get E go dey until tomorrow See this loving wey I get Take the lead and I will follow Baby always always o [Verse 3: Davido] Baby always always Wetin I go purchase? Girl I gbadun your waist o Baby girl just rotate o And I no dey complain We go dey the front page Baby always always o [Bridge: Skales] Omo toh fine o (toh fine o) Toh fine o (toh fine o) Omo toh set o (toh set o) Toh set o (toh set o) Omo toh sweet o (toh sweet o) Toh sweet o I go love you always always o (Listen) [Chorus: Skales] See this loving wey I get E go take away your sorrow See this loving wey I get E go dey until tomorrow See this loving wey I get Take the lead and I will follow Baby always always o See this loving wey I get E go take away your sorrow See this loving wey I get E go dey until tomorrow See this loving wey I get Take the lead and I will follow Baby always always o [Outro: Skales] (Suka Sounds) (Spellz) Baby always always o
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Davido
- Skales