Reason You

Lyrics
[Intro] Another banger [Chorus] Oh omo won Are you taken or are you available? Girl I no dey whine you If to say I no see anything in you I no go reason you, I no go reason you I no go reason you, I no go reason you I no go reason you, I no go reason you You dey heat my processor Shey na you wey dey shift my heart and my medu'? Tell me what can I do If to say I no see anything in you I no go reason you, I no go reason you I no go reason you, I no go reason you I no go reason you, I no go reason you [Verse 1] Won de kpe mi lo omogo I don turn laughin' stock to my friends Say, superstar boy like me For one girl, I just dey fool myself You are special to me, I no fit rеason you less You dey shack me likе pami, from the day wey I see you [Pre-Chorus] Melanin shinin' I love that dress and the person in it In my feelings, Oluwa gan sef deserve credit Omoge, anything you want I go give you, like say I be genie And the way you dey move, e be like say you get boyfriend I say make I ask you [Chorus] Oh omo won Are you taken or are you available? (You available) Girl I no dey whine you If to say I no see anything in you (Anything in you) I no go reason you (I no), I no go reason you I no go reason you, I no go reason you (I no) I no go reason you, I no go reason you You dey heat my processor (Eh, eh, eh, eh) Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Mhm) Tell me what can I do If to say I no see anything in you I no go reason you (Ayy), I no go reason you I no go reason you (I no), I no go reason you (You) I no go reason you, I no go reason you [Verse 2] Girls dey find me unto globally You see me first hand and you no kolobi The thing dey muzz me And you dey vex for men 'cause her ex dey toxic Girl, I'm sorry on behalf of everybody Shey na money, take am, baby, kilokanmi [Pre-Chorus] Melanin shinin' I love that dress and the person in it In my feelings, Oluwa gan sef deserve credit Omoge, anything you want I go give you, like say I be genie And the way you dey move, e be like say you get boyfriend I say make I ask you [Chorus] Oh omo won Are you taken or are you available? (You available) Girl I no dey whine you If to say I no see anything in you (Anything in you) I no go reason you, I no go reason you I no go reason you (Yeah), I no go reason you (Yeah) I no go reason you, I no go reason you You dey heat my processor Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Heart and my medu) Tell me what can I do If to say I no see anything in you I no go reason you, I no go reason you I no go reason you, I no go reason you I no go reason you, I no go reason you
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Rema