HEIS

Album cover art for "HEIS" by Rema

Rema - Rap, Afro Rave

HEIS

26.6K Plays

Duration: 2:34

View Artist

Lyrics

[Intro] Banger Ayy, [Gibberish] They say, "Hater," ba? Hate ya (Ayy) [Verse 1] Black Bentayga, smoking a reefer Remy too ginger, Remy get temper I no need do any show for December My money, caterpillar oh Una go see awọn Caesar Girls love me like Justin Bieber I'm with Armani, I'm with Elena Afrobeats prince, emi ni Simba [Chorus] Come here, listen, they can't believe (Yeba) They can't believe that I made it (Yеba) Don't tell me shit, I don't listen (Yеba) I ball pass e Tchouameni (Eh-heh, eh-heh) Billion, billion, billion, billion Ki lẹ fẹ sọ, ki lẹ tun sọ? Only one Remy, dem dey call backup H-I-M no be bọlọ [Post-Chorus] Ni nani hatari, ni nani mnoma sana? Ni wewe Ni nani anabamba, ni nani mkali sana? Ni wewe Ni nani anatamba, ni nani avuma sana? Ni wewe Ni nani aweza, ni nani ni bingwa sa? Ni we, ni we (Haa) Ni nani hatari, ni nani mnoma sana? Ni wewe Ni nani anabamba, ni nani mkali sana? Ni wewe (Ah-ha, ah-ha, ah-ha) Ni nani anatamba, ni nani avuma sana? Ni wewe Ni nani aweza, ni nani ni bingwa sa? Ni we, ni we [Chorus] Come here, listen, they can't believe (Yeba) They can't believe that I made it (Yeba) Don't tell me shit (Eh-heh), I don't listen I ball pass e Tchouameni (Eh-heh, eh-heh) Billion, billion, billion, billion Ki lẹ fẹ sọ, ki lẹ tun sọ? (Fire, fire) Only one Remy, dem dey call backup H-I-M no be bọlọ [Post-Chorus] Ni nani hatari, ni nani mnoma sana? Ni wewe (Ha, ha, ha, ha, ha) Ni nani anabamba, ni nani mkali sana? Ni wewe (Eh-heh, eh-heh, eh-heh, eh-heh, eh-heh, eh-heh) Ni nani anatamba, ni nani avuma sana? Ni wewe Ni nani aweza, ni nani ni bingwa sa? Ni we, ni we [Bridge] Ooh, higher-er (Eh-heh, eh-heh, eh-heh, eh-heh, eh-heh) Higher-er [Verse 2] Hey, hey, they dey pray make Remy fall down (Higher-er) Hey, hey, hey, I know say Baba God no go let am (Higher-er) No matter wetin dem talk, Remy getting bigger oh (Higher-er) Remy say, "Big four," oya, now who get mind, make e talk am (Higher-er) Smoke any beat like a blunt, cannabis, give them hasta la vista (Higher-er, hehe) Any bar wey they set, they know say I dey steady raise am (Higher-er, raise am, raise am) Make una no let me release my abido-shaker (Higher-er) Said, "I'm the future," una no believe, oya, how e be now? When I talk, "Another banger," you better believe am [Outro] P

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Rema
  • P.Priime