Charm (Sped Up)

Album cover art for "Charm (Sped Up)" by Rema

Rema - Pop, Afrobeats

Charm (Sped Up)

0 Plays

Duration: 2:43

View Artist

Lyrics

[Intro] London Another banger [Chorus] Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body armor [Post-Chorus] Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy Baby allow me Tip you off with alawi [Refrain] See body oh (See body, see body oh) Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh) E dey burst my bololo E dey burst my bololo (E dey burst my bololo) Please help me oh Me I don jam wetin pass me oh [Chorus] Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh) Bring body make I rock am (Yeah, yeah) I know you senior me (Me) I get money pass your papa (Pass your papa, oh) Wetin you want wey I no fit do for you? (For you) Why you wan dey buga wọn? (Wọn) Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm) You better drop your body armor [Verse] You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend Oya follow my command baby do like I do Baby, front and back Gimme boom-baka-boom [Post-Chorus] Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy Baby allow me Tip you off with alawi [Chorus] Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh) Bring body make I rock am (Yeah, yeah) I know you senior me (Me) I get money pass your papa (Pass your papa, oh) Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?) Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn) Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm) You better drop your body armor [Post-Chorus] Soco, ah (Ayy) Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Rema