You Dey Mad

Album cover art for "You Dey Mad" by Reekado Banks & AttiFaya

Reekado Banks & AttiFaya - Pop, Nigeria

You Dey Mad

0 Plays

Duration: 2:33

View Album

Lyrics

[Intro] Attifaya [Pre-Chorus: Reekado Banks] You no get 1 million you dey tell your neighbours Say you get 10 million You dey mad To those people wey dey call my phone Anytime wey the money don show E be like you dey mad You never buy Okada You dey curse who drive Range Rover You dey mad Dem wan show me how I go live my life E be like you dey mad [Chorus: Reekado Banks] E be like dem dey mad o Dem dey mad oo Dem dey mad oo E be like dem don use madness do you E be like you dey mad E be like dem dey mad o Dem dey mad oo Dem dey mad oo E be like dem don use madness do you E be like you dey mad [Verse 1: Reekado Banks] You no fit ell me say Me I no go flenjor Areeky baby o I just dey live my life o Me I no like pressure I kill one show for another time zone In case you never know I just dey stack my doe Get your own no dey bother my soul E be like you dey mad [Pre-Chorus: Reekado Banks] You no get one million You dey tell your neighbours Say you get 10 million You dey mad To those people wey dey call my phone Anytime wey the money don show E be like you dey mad You never buy Okada You dey curse who drive Range Rover You dey mad Dem wan show me how I go live my life E be like you dey mad [Chorus: Reekado Banks] E be like dem dey mad o Dem dey mad oo Dem dey mad oo E be like dem don use madness do you E be like you dey mad E be like dem dey mad o Dem dey mad oo Dem dey mad oo E be like dem don use madness do you E be like you dey mad [Verse 2: Attifaya] Who get ear make ear so Many things e don dey happen Wey me no fit understand o Be like people don dey mad If I hear say I know wan hear say No dey tell me No dey whine me You dey mad Dem wan show me how I go live my life E be like you dey mad [Chorus: Reekado Banks] E be like dem dey mad o Dem dey mad oo Dem dey mad oo E be like dem don use madness do you E be like you dey mad E be like dem dey mad o Dem dey mad oo Dem dey mad oo E be like dem don use madness do you E be like you dey mad

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Reekado Banks
  • AttiFaya