People Dey

Lyrics
[Intro; Reekado Banks] Just give me the mic and let me speak Just let me be and let me live my life (live my life) Gi- Give me the mic and let me speak my mind Just let me be and let me live my life [Chorus: Reekado Banks] People dey Some of them hate, some of them yan, some of them chat shit People dey Some of them fine, some of them no fine, no just like me People dey Some of them hate, some of them yan, some of them chat shit People dey Bad as e bad I go live my life, I go faaji People dey [Verse 1: Reekado Banks] Shebi I get mouth I go talk Na God e give me I go use am o Shebi you get yansh make you shake Nkechi no send oya use am o Everybody wey dey talk If you righteous oya stone am o As say everybody go dey judge But if pesin do well dem go bone am o Lighters up in the air No send dem, make them care Live my life to the fullest And I dey give them jam in the ear And to thank God you no go gree Badman say you no believe Which kain pesin come be this Na then I know say eh [Chorus: Reekado Banks] People dey Some of them hate, some of them yan, some of them chat shit People dey Some of them fine, some of them no fine, no just like me People dey Some of them hate, some of them yan, some of them chat shit People dey Bad as e bad I go live my life, I go faaji People dey [Verse 2: Mr Eazi] I remember back in the day (Back in the day) Wizzy boy call me for stage o (Zagadat) One man stand for the stage (Stand for the stage) He say I no go climb pon stage o I remember back in the day (Back in the day) OAP say me I stubborn He say he no go play my song (Play my song) But Baba God na im be the plug o (Yeah yeah yeah) People dey Dem go show you love for front o Dem go chook you knife for back o People dey Dem go watch as you dey rise o Dem go pray make you fall o People dey Me I go live my life, I go send ah nobody (Zagadat) Whatever they do back to sender no worry [Chorus; Reekado Banks] People dey Some of them hate, some of them yan, some of them chat shit People dey Some of them fine, some of them no fine, no just like me People dey Some of them hate, some of them yan, some of them chat shit People dey Bad as e bad I go live my life, I go faaji People dey [Verse 3: Reekado Banks] I really wonder why they wan break my back o Break my back I really wonder why they wan open my yansh oh eh eh They forget say I still dey play my part oh oh And when I lock my phone they still wan read my chat o Them boy wan break up me back Break up me back See when I sleep they wan read up me chat (yoh) Them read up me chat [?] They go go Cele o See them go grow bie-bie Wa'nle they go go Cele o Grow bie-bie [Chorus: Reekado Banks] People dey Some of them hate, some of them yan, some of them chat shit People dey Some of them fine, some of them no fine, no just like me People dey Some of them hate, some of them yan, some of them chat shit People dey Bad as e bad I go live my life, I go faaji People dey
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Mr Eazi
- Reekado Banks