Link Up

Album cover art for "Link Up" by Phyno & Burna Boy & M.I Abaga

Phyno & Burna Boy & M.I Abaga - Rap, Nigeria

Link Up

14.4K Plays

Duration: 3:39

Lyrics

[Intro: Phyno] Ha na egbu achala, o na eto guy Masterkraft on the beat Ekwe Arcman Raaa Penthauze Haa [Verse 1: Phyno] Atu m down, kpo guys n'ime ogbe m make dem link up Juo ha, a pianyelu gi n'Obala na Mmili no dey mix up We on top and you know that Nwa igbaa oke osoo e burnuo top Nwa 04+2 no here Nwanne put your 6 up Odogwu maputa o na afio Okwa akuko m ka ha n'ako See I've seen ups and I've seen downs Na mberede mere nwa o muru ako Checkie the count down E bu m money ka m bu hunchbag Tipi di money ka obu Punchbag Onuma m n'eji pure black Nwoke ma gunwu off beat e With More hit I seal it Me I steal it E ma hotara nwanne е bukwa nu big iti Goldmine and I dig it e Still stand and I still fit e Evеry single bukwa big hit e And ngozi na my pulpit e Ife ha ema I ga tughali ya And egwu bulu heat haga kughali ya And asa bu lu udala ha ga pichalu ya pichalu ya Kpo ma bros ko pichalu nke ya Chill the mirror said I'm the nigga And all ma niggas balling nigga Anyi na Yalu ka tuna no na tipper Onye mele ha ji kwolo anyi atikpa Keep pointing at me Why these pretty ladies waiting for me The only time you can look down on me Bu so when you praying for me I got money on my left hand And akalamba mu on my right hand And Olisa bi n'igwe n'ime obi mu Nwoke ma la ufo tu to ka ogiri [Chorus: Phyno] Link up link up Call all my guys make them link up So link up Obala na mmili no dey mix up (At all at all) So Link up Tell 'em my price just went up Nwa 042, put your 6 up [Post-Chorus: Burna Boy] I just dey enter my city Make all my people day link up I just made 24 milli Make all my niggas day drink up Mix the sprite and benylin up Somebody roll the weed up Tell all my boys make them link up Tell all my boys make them link up And as I dey rise this early morning I dey look for money Nothing you can tell me No dey call me if you no get money for me Every morning wey I rise I no see money I dey para for everybody This one no be laughing matter My nigga it ain't funny Awon temi po Make all of my people dey link up [Verse 2: M.I] Phyno me I no dey rap fast But for this rap mehn I had a fast Like seven days and seven nights Cause so many haters wanna see me crash I thank Baba God Cause some how He just dey give me cash And the girls just dey give it up When they see the length, them dey give me ash No one believe in us Even when I rap in English, the boy is indigenous No one believe in us, some people go see Baba God and swear to dey see Jesus No one believe in us, that's how some motherfucking bloggers dey there dey mimic us But I thank Baba God cause somehow am living up nigga EFCC they clamp down, no dey show P for DP I don't talk about money, google me if you got a PC nigga All my capital is dollars, call my money DC Hope u get the message though I take you off my CC M is a boss and the cause and you mess with the niggas from Jos is a loss And you tossing them shots, murder your body (gasps) Rarara M is a baller We follow the code in the scholar My collar is popping We swallow wahala cause somehow the drama is making us taller Insha Allah [Chorus: Phyno] Link up link up Call all my guys make them link up So link up Obala na mmili no dey mix up (At all at all) So Link up Tell 'em my price just went up Nwa 042, put your 6 up [Post-Chorus: Burna Boy] I just dey enter my city Make all my people day link up I just made 24 milli Make all my niggas day drink up Mix the sprite and benylin up Somebody roll the weed up Tell all my boys make them link up Tell all my boys make them link up And as I dey rise this early morning I dey look for money Nothing you can tell me No dey call me if you no get money for me Every morning wey I rise I no see money I dey para for everybody This one no be laughing matter My nigga it ain't funny Awon temi po Make all of my people dey link up

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Phyno
  • Burna Boy
  • M.I Abaga