Financial Woman

Album cover art for "Financial Woman" by Phyno & P-Square

Phyno & P-Square - Rap, Nigeria

Financial Woman

13.3K Plays

Lyrics

[Intro] My fiancé You no be Beyoncé (Chris Stringz) Finance eh Na so [Verse 1: Mr P] Tell her say you no get money That day you be ugly monkey Seriously brother e no funny Nobody go call you honey Biakenenu, Okwu ego Imakwana odi egwu oh Eh ijikwa ego, ribe ego nunu [Chorus: Mr P] Iworiwo oh oh Na financial woman be that, relax oh Iworiwo oh oh Na financial woman be that, relax oh [Verse 2: Phyno] Oge nna agba boy na nke oga Cele Emeetrem asa afa ya bu Ebere Ngwa na ofu mbosi oga afum na? Osim nje zuo ike nneediri ekpere Maka udi ndi ona alike bu ndi ji okpoho And nna ahustle enwelom ogboho Osi nam di local na bu onye ime obodo Na mu erulo level ya, Abum Olodo Atiki to si nai, nwa is nothing Imana enyerem ego, onyem nothing Amam na nsolu this girl Oga agbam shorting Abialum for lace oresim cotton Even after all my spending ya akpachie Anwagom ikem Ebere ya gazie Irichagonumu turapumu okwaya Solu ndi ji ego wee jide obimu wee gbawa [Chorus: Rudeboy] Iworiwo oh oh Na financial woman be that, relax oh eh Iworiwo oh oh (wori, wori, wori, wori) Na financial woman be that, relax oh eh [Verse 3: Rudeboy] Cut your coat according to size No enter river, open your eyes Make you no be like hypnotize My brother hustle hustle am tight If you see this lady She be natural accountant, eh Financial accountant (eh) Emotional accountant If you tell her sey you no get money That day you be ugly monkey Seriously brother e no funny Nobody go call you honey If she come know say you don get money That day you be sweetest honey Everything na jolly jolly Ribe egonunu [Chorus: Rudeboy] Iworiwo oh oh Na financial woman be that, relax oh Iworiwo oh oh (wori, wori, wori, wori) Na financial woman be that, relax oh eh [Verse 4: Phyno] Uwanuwa dicha one kind Gbawambo enwelo onye ga aghasa God's plan Ichta aku everything go follow one time By then ighota na agaracha must come back Hapu okwu Owu oku mere ka mmara ife Owu ite na egbubu nwoke ka mmanya ike Mana kita muputa nsi everybody taba ife I'm living good now nkem oga adizi iche Kita wey I get better girl (ewu) Ebele ana esendzirim mail (ewu) Sim odi kamu echefugokwa then Ichefucha koni kola then (ewu) Hey, kita she wan okolopi Ona akpo di boy now ka anyi se okolobi I don hustle tight Now wey I don make the money Ebere ana achozim ka Yemi si acho Johnny [Chorus: P-Square, Phyno] Iworiwo oh oh (onwebedi ihe ifu) Na financial woman be that, relax oh eh Iworiwo oh oh (wori, wori, wori, wori) Na financial woman be that, relax oh eh (olololololo) Iworiwo oh oh (ololololo) Na financial woman be that, relax oh Iworiwo oh oh (wori, wori, wori, wori) Na financial woman be that, relax oh [Outro: P-Square] Iworiwo ribe egonu Iworiwo, taba egonu Na so oh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • P-Square
  • Phyno