Whyne Am

Album cover art for "Whyne Am" by Pasuma

Pasuma - Rap

Whyne Am

0 Plays

Duration: 3:24

View ArtistView Album

Lyrics

Don't get it twisted is pop t on the beat They call me anonymous e the girls dey see me as anonymous You think sey I no get money I dey hustle me I no rest honey I want your sexy sexy body because I get plenty plenty money Tin ba se ton wa give testimony e me I go spray you money Sexy body e e ibadi lon yi toba yi fun mi gan ma ba e jo Ask your boy friend dem dey know me dem know me dеm know me Baby whyne am o anything you want I give you o Baby shakе am o anywhere you go I go follow o Baby whyne am o anything you want I give you o Baby shake am o anywhere you go I go follow o Ju badi e ju kaka e ju kaka e ju badi e I get plenty money whyne your body for me With your sexy body give me that give me that before its too late O nana baby a tomatoe o nana ket go to seweto I love the way you redi baby girl oya oya were were Oya oya move your body majestically for pasuma wonder Oya oya move your coursing body ***** This your baka dey cause trouble she make me fall in love Baby whyne am o anything you want I give you o Baby shake am o anywhere you go I go follow o Baby whyne am o anything you want I give you o Baby shake am o anywhere you go I go follow o Oya ju badi eo se badi ju kaka e o se badi Ju badi e o o o Now they see me sey I don dey play See my pocket is full of gold o So that you want to come gba it e Because you know sey I get money O nana baby a tomatoe o nana lets go to seweto Sexy body ibadi lon yi To ba yi fun mi gan ma ba e jo Ask your boy friend dem dey know me dem know me dem know me Baby whyne am o anything you want I give you o Baby shake am o anywhere you go I go follow o Baby whyne am o anything you want I give you o Baby shake am o anywhere you go I go follow o Ju badi e o sey badi ju kaka e o sey badi Ju kaka e o oo Ju kaka e o sey badi ju kaka e o sey badi Ju badi e o o o Its pasuma wonder e poffy t on the beat E e e e e e e e e e

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Puffy Tee