Shamajo

Album cover art for "Shamajo" by Pasuma & Frankie Free

Pasuma & Frankie Free - Rap

Shamajo

0 Plays

Duration: 3:48

View Album

Lyrics

As you dey go oo baba god don butter your life oo As you dey hustle oo baba god never let you go down oo O mukulu mukulu mukeke o mukulu mukulu mukeke O mukulu mukulu mukeke o mukulu mukulu mukeke Its been a long time gan dem dey carry dem face dem dey carry dem face Mark dem but them nothing dem dey arry dem face dem dey carry dem face Now oluwa don change my story see all of dem call me honey From Abuja down to mayami all of them dey run things around me Wetin you dey find for me now my brother e dey for me eye Everything you dey do for me eye na him make baba god con lift you high Shamajo e fun mi o e shanu fun mi e fun mi layo o Ori mi ori mi ori mi gbemi de ibi ire ori e ori e ori e ko gbe e debi ayo **** check my story make you confirm I tell baba god make he cover me Dem no fit koba mi ***** Down to chicago dem dey pretend o I fly like super man o Wetin you deyfind for me hand my brother he dey for me hand Everything you dey do for me eye na him make baba gos come lift you high Shamajo e fun mi mu o ** shanu fun mi e fun mi layo o Ori mi ori mi ori mi gbemi de ibi ire ori e ori e ori e ko gbe mi debi ayo Ori eni lawure eni oori eni lababo Bimo ji lowuro ma fowo gbari mi mu ko gbemi debi ire O mukulu mukulu mukeke o mukulu mukulu mukeke O mukulu mukulu mukeke o mukulu mukulu mukeke As you dey go oo baba god don butter your life oo As you dey hustle oo baba god never let you go down oo Shamajo e fun mi mu shanu fun mi e fun mi layo o Ori mi ori mi ori mi gbemi de ibi ire ori e ori e ori e ko gbe mi debi ayo ******* is young zaga upon the beat oand pasuma wonder

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • ZaGa