Baby Abeg

Album cover art for "Baby Abeg" by Orezi

Orezi - Pop

Baby Abeg

0 Plays

Duration: 3:10

View Artist

Lyrics

[Intro] Abegi oh, abeg Abegi oh, abeg (Sheri) Abegi oh, abeg (Sheri pupa vivo) My baby I dey beg (santua) Abegi oh, abeg Abegi oh, abeg Abegi oh, abeg (je m'apelle Orezi Longomba) Abegi oh, abeg Abegi oh, abeg Lelelelele eh Abegi oh, abeg My baby I dey beg Abegi oh, abeg My baby I dey beg o Abegi oh, abeg My baby I dey beg o [Verse 1] Baby girl you finе oh I swear you sexy (aha) This your behind oh, is vеry tempting (ehe) I no go play you (at all) I no be Messi (hmm) Your mama born you well oh oh I no fit sleep oh (abeg) I no fit eat oh (abeg oh) You got me weak oh (abeg) Nne nne biko (abeg oh) [Pre-Chorus] If you give me your love, I go give you the world oh If you tell me you love me, girl you don make my dreams come true Anywhere wey you go, I swear I go follow Jor, my girl Baby I dey beg oh [Chorus] Abegi oh, abeg (aha) Abegi oh, abeg (elelelele) Abegi oh, abeg (hey) My baby I dey beg Abegi oh, abeg Abegi oh, abeg (abegi oh, dey beg) Abegi oh, abeg My baby I dey beg oh [Verse 2] If you see my baby, you go know say God is good (aha) No dey use Mary Kay, but she looking beautiful (ehe) Wo te robo de amata We te robo de kanada We te de, shawarma, omoteme yo we Your mama like you (abeg) Your papa like you (abeg oh) Everybody love you (abeg) Make you be my wife oh (abeg oh) [Pre-Chorus] If you give me your love, I go give you the world oh If you tell me you love me, girl you don make my dreams come true Anywhere wey you go, I swear I go follow Jor, my girl Baby I dey beg oh [Chorus] Abegi oh, abeg (aha) Abegi oh, abeg (elelelele) Abegi oh, abeg (hey) My baby I dey beg Abegi oh, abeg Abegi oh, abeg (abegi oh, dey beg) Abegi oh, abeg My baby I dey beg oh [Verse 3] My cherie coco (sivoclair) Sexy ma binu (sivoclair) My baby, I go carry you go Miami (sivoclair) Oya decale, decale, decale Mama decale, decale, mama decale Ma lo tu pere sifa decale Omoge dakun, baby mi dakun (odejoh) Ma jekin dakun, tori'e mole masun (odejoh) [Chorus] Abegi oh, abeg (aha) Abegi oh, abeg (elelelele) Abegi oh, abeg (hey) My baby I dey beg Abegi oh, abeg Abegi oh, abeg (abegi oh, dey beg) Abegi oh, abeg My baby I dey beg oh [Outro] (Mixing Zeeno Foster) I say they call me Orezi Je m'apelle Orezi Longomba Dr Amir, le beat It's Sprisal

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Orezi