Panadol

Lyrics
[Intro] My mouth e sweet but e no mean sey I be liar o (Zagadat) That is to say I getti lamba o (Hmm) For the other room I getti power o (Agidi, agidi, agidi, agidi, agidi) To set that waist on fire o (Fire o) Fire o (Yeah) Zagadat [Chorus] After round one Me I no dey take panadol O tun gbe de o Omoge, o tun gbe de o After round one Me I no dey take panadol Mo tun gbe de o Omoge, mo tun gbe de o [Post-Chorus] Three Gbosa for the man Wey dey make him woman cum twice (Cum twice) Cum twice (Cum twice) In one night (One night) One night (One night) Make I chop your body Make I make you feel one kind (One kind) One kind (One kind) Open shop for my head Baby, make I be your shoprite Shoprite Zagadat [Verse] One bundle for your waist After one round, you go craze She no one lef my place She say she won, mtchew for my face She say she won, mtchew for my face Oya now One bundle for your waist After one round, you go craze She no one lef my place She say she won, mtchew for my face She say she won, mtchew for my face Zagadat [Chorus] After round one Me I no dey take panadol O tun gbe de o Omoge, o tun gbe de o After round one Me I no dey take panadol Mo tun gbe de o Omoge, mo tun gbe de o [Post-Chorus] Three Gbosa for the man Wey dey make him woman cum twice (Cum twice) Cum twice (Cum twice) In one night (One night) One night (One night) Make I chop your body Make I make you feel one kind (One kind) One kind (One kind) Open shop for my head Baby, make I be your shoprite Shoprite Zagadat
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Mr Eazi
- Type A
- Efeoghene Alloh
- Joshua Moszi
- Kelenna Agada Obim