Jamboree

Lyrics
[Intro] Zagawhat It's your boy Eazi Yeah [Verse 1] I remember the day Wey I dey tell you sey we for dey You bin dey do like sey you no no sey me I dey feel you gan I remember the day Wey you dey form when me I dey toast you You been dey do like say you no no sey me I dey feel you gan [Chorus] Oya, baby, Jamboree I like the way we gum body If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you Oya, baby, Jamboree I go like to be your Alhaji (Your sponsor) If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you [Post-Chorus] Fall in love o You dey make I fall in love o I no no wetin you do me wey dey make I fall in love o Fall in love o You dey make I fall in love o Me, I no no wetin you do me wey dey make me fall in love [Refrain] Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (Ah) Bread and butter Make you dey coolu coolu my temper [Verse 2] When you dey para na prada Friendly na Fendi All for you I go dey credit you monthly Service you daily Talk and do And if we marry today, I no go commit adultery o Yeah, that na true 'Cause me I'm with you all the way, baby That kind cruise [Chorus] Oya, baby, Jamboree I like the way we gum body If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you Oya, baby, Jamboree I go like to be your Alhaji (Your sponsor) If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you [Post-Chorus] Fall in love o You dey make I fall in love o I no no wetin you do me wey dey make I fall in love o Fall in love o You dey make I fall in love o Me, I no no wetin you do me wey dey make me fall in love [Refrain] Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (Ah) Make you dey coolu coolu my temper Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (Ah) Make you dey coolu coolu my temper
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Mr Eazi
- Yung Willis
- Peruzzi