Love Am Well

Lyrics
My sugar babanana You dey my side wey before the time I hama Eh eh, you dey geti love for my mama As you dey run things like as if you be Obama Eh eh, very soon, very soon We go buy crib next to linda for banana eh eh **** or for Lagos or for Ghana eh eh See man like, lynx needs a girl like you ou ou En no go ever ever leave your side See girl like you needs a man like me e e To hold you down and make you feel alright We put together the center A union we will always remember Ah, say with oluwa at the center eh eh Go never ever enter My baby you, as we dey love Say make we love am love am well My lady you, wetin we dey do Say make we do am do am well My baby you, as you dey whine Say make you whine am whine am well My lady you, as we dey groove Say make we groove am groove am well So many years I don pray for you Baba God make my dreams come true Cus theres nothing that he cannot do Before I single, now I say plus two Ha, ha, baby your cooking na comfirm Ha, your mama finish work for your hand I say your cooking na confirm eh eh eh That egusi with pounded yam And I dey halimate baba Lynxx baba omo you don hama gon So when dey hail me lynx baba I say no be me Omo na the grace of God And if you rocking with me Put two fingers in the air I say bunie, yeba Say if you're rolling with me Put two fingers in the air I say bunie My baby you, as we dey love Say make we love am love am well My lady you, wetin we dey do Say make we do am do am well My baby you, as you dey whine Say make you whine am whine am well My lady you, as we dey groove Say make we groove am groove am well My baby you, as we dey love Say make we love am love am well My lady you, wetin we dey do Say make we do am do am well My baby you, as you dey whine Say make you whine am whine am well My lady you, as we dey groove Say make we groove am groove am well Say make we groove am groove am well (2x) E no go ever ever leave your side And I go by the name of lynx you know To hold you down and make you feel alright
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Spax (Producer)