Change Ur Parade (Remix)

Album cover art for "Change Ur Parade (Remix)" by Lynxxx & R2Bees

Lynxxx & R2Bees - Pop

Change Ur Parade (Remix)

2 Plays

Duration: 4:19

View Album

Lyrics

I dey see your movement darling No dey like that look upon your face Make I be that ginger behind (ginger behind) See the way you dey make her dey falling E be you wey dey ringing the face So don't you put your finger behind (finger behind) Say…..e day my body I dey chop dey throw-way So make you no dey worry I got the beat somebody Eh, e be me the *** to take you higher girl And all I want to do is change your parade Change your parade I go change your parade Change your parade And all I want to do is change your parade Change your parade I go change your parade Change your parade You play me like a game, you're controlling me My hands on chains, you are holding me Now i am no longer around for the games that you play And when i see you now, i'm no longer afraid Baby girl na you regret eh kwasia, Charlie Every day calling my phone say Charlie Lynx utunu, pali chor heh, Charlie Baby girl it be like you go hang eh, Charlie Heh, wetin I won do with you I dey Ghana where the yansh here full Shei na me you won turn to fool Gbagown F9, go to school Cus man must move utunu In this game they say man must prove utunu Now I run things like I should utunu Who are you I say groove utunu Hey Charlie I dey for accra ba When I enter they talk say akuaba Its paid in your rasta Syou know, so I say ratata Change your parade Change your parade I go change your parade Change your parade And all I want to do is change your parade Change your parade I go change your parade Change your parade You play me like a game, you're controlling me My hands on chains, you are holding me Now i am no longer around for the games that you play And when i see you now, i'm no longer afraid I heard life is a test we got all age But when the money goes, honey will you stay I think you will, whatever come what may Or one day, shey na like this we go dey day Haha, like play like play ****, hmm oh sister You dey look for diamond or you be gold digger **** Im chilled like ice Like a cold liquor So cry me a river, maintain Mesime jow aunty, memuka jollof Fantuna fanti, I no want beef akwanti Aunty let me upgrade you You know im on point like an f-ing lazer And I smoke trees turn it to paper Lynx in the building change your parade man And all I want to do is change your parade Change your parade I go change your parade Change your parade And all I want to do is change your parade Change your parade I go change your parade Change your parade You play me like a game, you're controlling me My hands on chains, you are holding me Now i am no longer around for the games that you play And when i see you now, i'm no longer afraid

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • R2Bees
  • Lynxxx