Ghana Girls

Lyrics
Charlie she dey go ge ge for the boy them Ghana girls like lagos boys Ha abene maro, abene maro, abene maro You wey dey shake that thing with your girl dem Ghana girls like Lagos boys Abene maro, abene maro, abene maro charlie Charlie she follow say Lagos boys too smooth baba We dey form innocent like two baba Utunu touch down looking too dapper You no know lagos boys no good baba Yawah must gas every time we dey touch ghana Doffe bags wey dey blow rabba Halamugize say my guy how far Charlie i just touch down e go say akuaba Akuaba e go say akuaba Pay day done come with omo obama Boys don dey lean dey no show power When the girls see me dem they go gaga Gaga. Dem dey go gaga Dem dey rub pomade Dem dey put powder As a gentleman i dey give flower It dey sweet their bele till it go sour Charlie she dey go ge ge for the boy them Ghana girls like lagos boys Ha abene maro, abene maro, abene maro You wey dey shake that thing with your girl dem Ghana girls like Lagos boys Abene maro, abene maro, abene maro charlie Charlie she dey go ge ge for the boy them Ghana girls like lagos boys Ha abene maro, abene maro, abene maro You wey dey shake that thing with your girl dem Ghana girls like Lagos boys Abene maro, abene maro, abene maro charlie Look anywhere where utunu enter Igbo boys them must know say we mental E L say paneminiano Ha they got my man like mensa *** what's good Kra *** whats hood Every time i see becca she look good Now i fini for some Ghanian food Chai naija boys we dey show love We to faji we no dey hold grudge Now if you get bad bele you suppose pudge When you see us walk through you like oh God Oh God, cus the swag on check baba Even your girlfriend will collect baba When you see syndicate you respect baba Naija boys yeah we dey flex baba Charlie she dey go ge ge for the boy them Ghana girls like lagos boys Ha abene maro, abene maro, abene maro You wey dey shake that thing with your girl dem Ghana girls like Lagos boys Abene maro, abene maro, abene maro charlie Charlie she dey go ge ge for the boy them Ghana girls like lagos boys Ha abene maro, abene maro, abene maro You wey dey shake that thing with your girl dem Ghana girls like Lagos boys Abene maro, abene maro, abene maro charlie Shebi say she get my picture for her wall top She say she don cook make i come chop As i bad guy men i lock up Nne i dont want nothing to pop up Icon abegi make you holla efya Syndicaye balling like iniesta No time mana to ever 2016 make i dull never Holla your mama tell her lynxx is back We dont do hype everything is fact Huh ive been away but everything intact Holla mr dj to bring it back This jam go make the world crase utunu Follow me run my race utunu I move easy at my pace utunu The success is by God's grace utunu Charlie she dey go ge ge for the boy them Ghana girls like lagos boys Ha abene maro, abene maro, abene maro You wey dey shake that thing with your girl dem Ghana girls like Lagos boys Abene maro, abene maro, abene maro charlie Charlie she dey go ge ge for the boy them Ghana girls like lagos boys Ha abene maro, abene maro, abene maro You wey dey shake that thing with your girl dem Ghana girls like Lagos boys Abene maro, abene maro, abene maro charlie
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Lynxxx