Fall My Hand

Album cover art for "Fall My Hand" by Lynxxx

Lynxxx - Pop

Fall My Hand

0 Plays

Duration: 4:11

View ArtistView Album

Lyrics

I remember the times wey you fall my hand You fall my hand But now i m the mana you understand You understand As an asaba boy you no i no go gree I no go gree But im grateful to God sey you follow me You follow me ehhhhh Ngwa dancia dancia dancia Ah hannnn Nwanyi oma you take my breath away Ah hannnn Ngwa dancia dancia dancia Ah hannn Cus with you everyday na holiday Now she see i dey follow God She don see i dey hollo boy Now she don dey follow come Last last i no mind if she follow chop Before she treat me like i borrow cup Now she dey fear like i hollo gun She don wise like a solomon All of her friends they won follow ball If you check utunu You go see God don dey bless utunu Na why these girls come dey fret utunu But we no send we progress utunu But now when me and baby dey waka waka Dem dey yimu for backa backa Dem dey carry her matter matter Dem dey pray make we scatter scatter I remember the times wey you fall my hand You fall my hand But now i m the mana you understand You understand As an asaba boy you no i no go gree I no go gree But im grateful to God sey you follow me You follow me ehhhhh Ngwa dancia dancia dancia Ah hannnn Nwanyi oma you take my breath away Ah hannnn Ngwa dancia dancia dancia Ah hannn Cus with you everyday na holiday Other girls just dey package Shumaya na how dem dey mange Dem go do anything just to sell market But you na tear rubber straight from the packet Ha how dem no go fear you Dem dey dress because dem no fit near you Omalicha i no go fit share you Mrs lynxx utunu i dey tell you Omo i don reach my bus stop Only your food wey i won chop I no dey look all these girls wey wear half top Because when you dress down you dey baff up But now when me and baby dey waka waka Dem dey yimu for backa backa Dem dey carry her matter matter Dem dey pray make we scatter scatter I remember the times wey you fall my hand You fall my hand But now i m the mana you understand You understand As an asaba boy you no i no go gree I no go gree But im grateful to God sey you follow me You follow me ehhhhh Ngwa dancia dancia dancia Ah hannnn Nwanyi oma you take my breath away Ah hannnn Ngwa dancia dancia dancia Ah hannn Cus with you everyday na holiday Baba God you too much oh oh Baba God you too much eh hey Baba God you too much oh oh Baba God you too much eh hey Uh yeah Everything don dey set now Im living my life no regrets now On top of my head them be bet now And my enemies they don dey sweat now Ha God don dey display things Always kept it real with no fakeing Before na so so underating But all na history in the making I remember the times wey you fall my hand You fall my hand But now i m the mana you understand You understand As an asaba boy you no i no go gree I no go gree But im grateful to God sey you follow me You follow me ehhhhh Ngwa dancia dancia dancia Ah hannnn Nwanyi oma you take my breath away Ah hannnn Ngwa dancia dancia dancia Ah hannn Cus with you everyday na holiday

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Tripplee (Producer)