Ogede (Remix)

Album cover art for "Ogede (Remix)" by KrizBeatz & Falz & Fuse ODG & Nandy

KrizBeatz & Falz & Fuse ODG & Nandy - Pop

Ogede (Remix)

0 Plays

View Album

Lyrics

World wave Krizbeatz Baba o You don see where two women Dey fight ? OGEDE! Hmm Na wetin cos the fight ? 0GEDE Premium type Ogede, Ogede, Ogede Ogede Ogede Funmi lo'roro jekalo din Ogede Jeka'lo sere kalo tospin Ogede Tan ba pe meta gan mole bawo pin Ogede Ogede Ogede Ogede Ogede See am talking fresh from farm Ogеde Am talking Real confirm Ogedе The type that make you switch your plan Ogede Ogede Ogede Ogede Ogede [Verse 1] You go need farmer wey Dey plant Ogede What is the reason for this drama you they act Ogede Wetin scatter the friendship before e start Ogede Ogede Ogede Ogede Ogede Se lwo oni sa tun ba gbe Dey Ogede Kilo Je ko wa Tola lole Ogede Se wa je dodo ikire or kpakere Ogede Ogede Ogede Ogede Ogede Mallet I stick em up with my thing brozay See enough love for my kingdom ye You never starve I can feed your whole race So girl showcase, so please showcase [Verse 2 ] Okay girl showcase make I relocate Ogede You back soft like my pillowcase Ogede Dance make I feel okay Ogede Cos my ting pon and stand I don't need no case Ogede You wavy like a sea or lake Ogede You for use banana for a real yo cake Ogede Here's a mill get chips so thick Ogede So my girly don't worry baby kilode Ogede Come take your kelewele Suck with your dededede I know your freaky make I tie you like you gelelele Me I go kill it kill it You wanna peal it peal it Say you be vegan make you come chop on this Girl this Ogede [Hook] You don see where two women Dey fight ? OGEDE Hmm Na wetin cos the fight? OGEDE Premium type Ogede, Ogede, Ogede Ogede Ogede Funmi lo'roro jekalo din Ogede Jeka'lo sere kalo tospin Ogede Tan ba pe meta gan mole bawo pin Ogede Ogede Ogede Ogede Ogede [Verse 3] Like it when you give it in the motto Ogede No paparazzi baby no taking photos Ogede Hmm plantain for my body ? Ogede Hmm well l can feel it in my tummy Yeye ni homa, ni mseto… Story sipigi ma ghetto.. Ndombolo ya solo loketo Minato, mnyato.. Taa ya nini, pita kwenye vumbi kwenye lami.. Sukari ndani,nipe vya kushiba kwenye sahan.. So put your hands up if you like OGEDE Wether Na ripe or unripe Ogede Abi na Banana you like Ogede Ogede Ogede Ogede ogede [Outro] How do you like it Ls it fried or cooked Or you like raw oh men

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found