Ogede

Album cover art for "Ogede" by KrizBeatz

KrizBeatz - Pop

Ogede

0 Plays

Duration: 3:21

View ArtistView Album

Lyrics

The way i feel about u Nothing wey compel to u Nwa mmaramma chie m obi oo Bia nso ka e suo onu oo See anything u say i do E na atokarim item 2 U go put me for gbaharia I no fit wait for u to ring my tanana I jus wanna show d world say i LOVE U LOVE U Ife chi dere edenu oo Anything wey go break us! Neva oo neva oo I say wey go dey oo Jus wanna show d world say i Love u Love u Ife chi dere edenu oo Anything wey go break us Neva neva oo I say we go dey oo See u dont have to worry ooo I go pull up early in the morning oo Okechukwu ansa i am calling u oo Maka chukwu only u dey turn me On Put a smile on my face when everyoda person na Awa m isi oo I go dey by ur side No go leave u mgbe umu uwa na esu gi imi oo Nwa Na only u go be my nurse Me my onyokometer burst See as d security tight Me peelum ka if kpotuba tonight I jus wanna show d world say i LOVE U LOVE U Ife chi dere edenu oo Anything wey go break us! Neva oo neva oo I say wey go dey oo Wanna show d world say i Love u Love u Ife chi dere edenu oo Anything wey go break us Neva neva oo I say we go dey oo o o Udala nwa nnu My mmanu anwu E bu godi apu na anwu Mubagodi amu E melu ka obi kamu Mana m chokwa gi O ga eme ka aju paa mu I don dey reason Ije love gwa mee ka o mee for uoo Ife ga eme echi ya mekwa today oo As long as u go dey my side Jidem oo D way D way The way i feel about u Nothing wey compel to u Nwa mmaramma chie m obi oo Bia nso ka e suo onu oo See anything u say i do E na atokarim item 2 U go put me for gbaharia I no fit wait for u to ring my tanana I jus wanna show d world say i LOVE U LOVE U Ife chi dere edenu oo Anything wey go break us! Neva oo neva oo I say wey go dey oo Jus wanna show d world say i Love u Love u Ife chi dere edenu oo Anything wey go break us Neva neva oo I say we go dey oo Eh eh Eh eh eh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found