Shokor

Album cover art for "Shokor" by Solidstar

Solidstar - Pop

Shokor

0 Plays

View Artist

Lyrics

Shaba, solidstar O she be the judge, i be the case We can't do without each other We stick together She be the hammer, i be the nail oo we can't do without each other We stick together My girl too fresh shokor She fit to make a pastor to turn up That girl too bad shokor She fit to make a prophet to mess up, eh I no dey see no other girl o wetin i want, eh O baby carry everything o wetin i want Hmm, so many girls dem sexier but na you wey sexy pass, eh My baby carry everything wetin i dey find O she be the judge, i be the case Eh, we can't do with each other We stick together (yeah) She be the hammer, i be the nail oo We can't do without each other We stick together My girl too fresh shokor She fit to make a cripple to standup That girl too bad shokor She fit to your boyfriend to mess up Baby ikwara muwe ikwara muweee I love to love you baby I no go tire pretty lady Ikwara muwe ikwara muweee My baby carry everything wetin i dey find Oooh Eh eh eh Uh uh uh We can't do without each other We stick together (Yeah) She be the hammer, i be the nail oo We can't do without each other We stick together, eh I no dey see no other girl o wetin i want, eh O baby carry everything wetin i want hmm, so many girls dem sexier but na you wey sexy pass, eh My carry everything o wetin i dey find Oooh Eh eh eh Uh uh uh Eh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Pbankz