To Marry

Lyrics
This our love na to marry eh To marry eh Anything dem do no matter what dey say To marry My baby boo nothing do you To marry eh Na im we dey I remember when we start this love Omo e be like film oh Bad belle people dem think sey me and you no go be oh To god be the glory oh Omo things don be Make we go to the alter and put bad belle to shame oh For your love my baby Omo me no send no barga Make una leave that girl oh Na shе be my lover Make una lеave that girl oh Cos na she be my heart desire Na she be my heart desire This our love na to marry eh To marry eh Anything dem do no matter what dey say To marry My baby boo nothing do you To marry eh Na im we dey Afrugi naya biko nu no betray my love oh Everything wey I dey do my baby boo na for you oh Me and you together for rain and for sun oh For better for worse omo I no go leave you Oya sun mo mi fa mo mi koju wa ti elegan Eh oh lojo igbeyawo wa igboro ma daru o Mase gbo ti elegan Mase gbo ohun ti won nso Bad belle people oh oju ti tiyin o This our love na to marry eh To marry eh Anything dem do no matter what dey say To marry My baby boo nothing do you To marry eh Na im we dey Siging in hausa This our love na to marry eh To marry eh Anything dem do no matter what dey say To marry My baby boo nothing do you To marry eh Na im we dey This our love na to marry eh To marry eh Anything dem do no matter what dey say To marry My baby boo nothing do you To marry eh Na im we dey We go marry Go marry Go marry eh No more cunny cunny eh We go marry Marry eh eh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...