Sho Wa Sexy

Album cover art for "Sho Wa Sexy" by Kleverjay & Ruggedman

Kleverjay & Ruggedman - Pop

Sho Wa Sexy

2 Plays

View Album

Lyrics

I have been in so many places And I've seen so many faces But I come to realize No one can stand in your place Girl I no dey bobo you All I'm saying is from my heart Take me baby as I am Ki ife wa le dojo ale Make you no mind nkechi She wanna chop me and run away Make you no mind her na na Na because of you I be super star Super star Make you take me as I am You the best girl in this world Na the way wey I dey feel Dey make me wanna tell you say Omo ele na you be thе best in this world Na the way wey I dеy feel Dey make me wanna tell you say Omo ele na you be the best in this world This world This world Na you be the best in this world Sho wa sexy Omo yen wa sexy Sho wa sexy Oh oh oh Sho wa sexy Omo yen wa sexy Sho wa sexy Oh uh oh She dey make me feel like sey na she be my mama She dey make me feel like sey na she be miss nigeria eh Anytime I look my side she no dey here I go mara eh Oh no oh no oh no oh no No more cunny cunny Oya come girl make we go jolly Cos I no get time for dollying dollying Oya pass me your love eh Oh my girl we got cross to the alter Nobody wey go com put asunder Any man wey try we go push dem for gutter Go back no even try to come nearer Na the way wey I dey feel Dey make me wanna tell you say Omo ele na you be the best in this world Na the way wey I dey feel Dey make me wanna tell you say Omo ele na you be the best in this world Sho wa sexy Omo yen wa sexy Sho wa sexy Oh oh oh Sho wa sexy Omo yen wa sexy Sho wa sexy Oh uh oh She too sexy her pan is too classy Dress code tight and far from an ashi Hardly would you not notice her in a party Lepacious slim and far from arapati See her once and you number one fashi You go run run run till you fall inside dirty Her range really sporty You go fight for this girl whether you twenty or you forty Let's go there Let's go there Klever advice to you is ma wobe ma wobe I tell ka lobe ka lobe My advice to you is ma lobe ma lobe Klever jen so sie leti The people you dey talk Don be banging simi leti Come dey talk see sey me and her don dey hang lately Oh no oh no oh no Na the way wey I dey feel Dey make me wanna tell you say Omo ele na you be the best in this world Na the way wey I dey feel Dey make me wanna tell you say Omo ele na you be the best in this world This world This world Na you be the best in this world Sho wa sexy Omo yen wa sexy Sho wa sexy Oh oh oh Sho wa sexy Omo yen wa sexy Sho wa sexy Oh uh oh She too fine oh She too fine oh She too fine oh She too fine oh She dey make me feel like sey na she be shan shona Omo you too classy You too fancy You too flashy No be small thing yeye No be small thing eh eh eh ye

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found