Ose O Baba

Album cover art for "Ose O Baba" by Kleverjay & Jumabee

Kleverjay & Jumabee - Pop

Ose O Baba

0 Plays

View Album

Lyrics

Me i've come to thank you lord for everything you do for me oh Ose o baba Ose o baba Ose o baba Ose o baba For everything wey you for my life eh Ose o baba You bless me yanfu yanfu yanfu Ose o baba Just like yesterday when we hustle to get paid When we dey run the race Thank god wasn't on vain But thank god for his blessing now omo we dey feel highre He put bad belle to shame Every here and there na my song dem dey play So oya make we celebrate if you know sey god don answer your case He lift me up omo from grass to grace Can't you see I don elevate Omo na him I go praise Oya make westart to praise and praise And praise the lord oh Ose o baba Ose o baba Ose o baba Ose o baba For everything wey you for my life eh Ose o baba You bless me yanfu yanfu yanfu Ose o baba What do I do without the lord baba I go dey like mumu wey dey hide come fly like labalaba Na you be ino njo ogiri osa Oba nla kabiesi eledua I remain loyal to you This is not mistake the way I do you jesus This is *** and klever jay carrying the holy ghost Melo mofe ka melo mofe so Everyday every night ewa leyin mi gbon gbo gba Ose o baba Ose o baba Ose o baba Ose o baba For everything wey you for my life eh Ose o baba You bless me yanfu yanfu yanfu Ose o baba Na you dey give me inspiration Wey make me dey sing song Wey be sey Wey be sey The whole world dey play my own song Baba don you too much eh Na you I praise oh If no be you where I for dey oh Olofofo people dem talk sey me no go blow oh Omo see me now Omo I don show Anything wey una do omo mio jisoro E se Ese Ose o baba Ose o baba Ose o baba Ose o baba For everything wey you for my life eh Ose o baba You bless me yanfu yanfu yanfu Ose o baba Ose o baba Ose o baba Ose o baba Ose o baba For everything wey you for my life eh Ose o baba You bless me yanfu yanfu yanfu Ose o baba Na our life we dey live eh Na our life we dey live eh Naso we go dey praise eh Naso we go dey dey No be so we go dey dey

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found