True Love

Lyrics
[Intro] Hmm, wobe It's Kel-P vibes [Chorus] All of my money, I go spend am on you, my boo-boo-boo Only you, my boo-boo-boo, the love wey I feel na true-true-true Yeah, amarachukwu no fit reach your type, o, my boo-boo-boo I say even for club we go order fifty azul-zul-zul For only you, my boo-boo-boo, sho'n gbo [Post-Chorus] Girl, you know I got you proper Make you no dey shake, mo love e dada, hmm Make I drink you like custard Sho mo kpe this loving wo mi lara Girl, you know I got you proper Make you no dey shake, mo love e dada, hmm Make I drink you like custard Sho mo kpe this loving wo mi lara [Verse] I hope that you with me No be say I wan dey wash you, baby You will never see a guy like me, ayy No do yanga-yanga for me, ayy Huh, I can't help this feeling Bon'se mi omo ma jigbe Mo mu kai-kai, I no fit to behave Omo yi omo komo, omo yi omo komo Yenko, yeah-ayy [Refrain] Make I no lie, girl, your body, oh Give me likkle whine, make I tumble, oh (Da mo) Omoge you for soji, oh Make you no go leave me for konji, oh (Da mo) Be like say you no sabi, oh I go dungbudungbu for your body, oh (Da mo) [Chorus] All of my money, I go spend am on you, my boo-boo-boo Only you, my boo-boo-boo, the love wey I feel na true-true-true Yeah, amarachukwu no fit reach your type, o, my boo-boo-boo I say even for club we go order fifty azul-zul-zul For only you, my boo-boo-boo, sho'n gbo [Post-Chorus] Girl, you know I got you proper Make you no dey shake, mo love e dada, hmm Make I drink you like custard Sho mo kpe this loving wo mi lara Girl, you know I got you proper Make you no dey shake, mo love e dada, hmm Make I drink you like custard Sho mo kpe this loving wo mi lara
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Kel-P