Kel-P Vibes

Album cover art for "Kel-P Vibes" by Kel-P

Kel-P - Pop, Afrobeat

Kel-P Vibes

0 Plays

Duration: 2:34

View Artist

Lyrics

[Intro] Ayy, hmm It's Kel-P Vibes Wobe [Pre-Chorus] Slap dem face with song after song Bully season no apology The way she dey whine this her body bang bang Blacka black clips full of melodies Me no need your opinion Say me no need your opinion We no dey the same level you should reconsider If you see me no dey call me your jigga [Chorus] Try me, wan gbe oo I no go lie if you try me (Wan gbe oo) No bother bad mind me (Wan gbe oo) We no go give them any chances (Wan gbe oo) Eledumare lo sho mi dеle oh Anybody wey dey еye me (Wan gbe oo) Mo ya photo, mo je lotto, mo kpa wo, mo da wo, hmm-hmm [Post-Chorus] Agbani, Darego Le mo mi, bi Lego Maradona, Diego [?] [Verse] See I came and I saw and I conquered Remember when nobody send us Felicia never wan fi give me lap dance But nowadays she see me She screaming I be champion [Pre-Chorus] Slap dem face with song after song Bully season no apology The way she dey whine this her body bang bang Blacka black clips full of melodies Me no need your opinion Say me no need your opinion We no dey the same level you should reconsider If you see me no dey call me your jigga [Chorus] Try me, wan gbe oo I no go lie if you try me (Wan gbe oo) No bother bad mind me (Wan gbe oo) We no go give them any chances (Wan gbe oo) Eledumare lo sho mi dele oh Anybody wey dey eye me (Wan gbe oo) Mo ya photo, mo je lotto, mo kpa wo, mo da wo, hmm-hmm [Post-Chorus] Agbani, Darego Le mo mi, bi Lego Maradona, Diego [?]

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Kel-P
  • May D
  • Shay Jones
  • Umi Booming