I Concur

Lyrics
[Intro: Timaya, Don Jazzy] Killertunes is on the beat Leggo I concur (Hey) I concur Hey, Don Jazzy [Hook: Timaya] Boy no fine I concur Say I short I concur Me I'm rich I concur Everything I concur I like woman I concur I like to make una dance I concur Nwanne shack alcohol oh, oh-oh, oh [Verse 1: Timaya] Seen a man like me before Have you ever seen a guy like this before Upon all the scandals, I still dey scatter the floor Anywhere you go, na so my music e go Hey (Leggo) [Chorus: Timaya] Kpekele Shake your kpekele, eh Kpеkele, jump around and kpekе, eh Kpekele, jump around and kpekele Make sure you start to dey kpekele, eh oh Eh, eh [Post-Chorus: Timaya] Concur (concur) Concur (concur) Yeba, concur (concur) Concur I dey killy beat I concur (concur) Baby whine your bottom (bottom) Nwanne shack alcohol oh, oh-oh, oh [Verse 2: Timaya] Ahan Orugo! Ahan Eh, see Me I know say the people dem love me and I know oh Na Baba God dey bless me and I know oh Dem a love my style eh I dey make dem happy The people dem love my style eh Dem say I dey make dem happy The mama and the papa dem know me Children just dey happy My brother shack alcohol oh, oh-oh [Chorus: Timaya] Kpekele Shake your kpekele, eh Kpekele, jump around and kpeke, eh Kpekele, jump around and kpekele Make sure you start to dey kpekele, eh oh Eh, eh [Post-Chorus: Timaya, Don Jazzy] Concur (uh uh) Concur Yeba, concur (concur) I concur (concur) I dey killy beat I concur (concur) Baby whine your bottom (bottom) Nwanne shack alcohol oh, oh-oh, oh Hey, Don Jazzy eh (Mavin) [Verse 3: Don Jazzy] Oya ask around I be the one dem dey talk about eh Anything dem talk, e dey come to go Na Baba God hey O ne we gi, hey O ne we gi, hey Omo oni hem newi weya biko wey gboya hey Osukor Osukor sukor Osukor su nwa nkpi ya biko dabansin (oya pass) I concur Don Jazzy concur Timaya concur Oya why dem no go run come, eh My head too big, I concur I get big nose, I concur I too dey floss, I concur I'm the biggest boss, dem concur I dey kill with beat, I concur No time like you photo I dey make them shakiti bobo Everybody shakiti bobo Ebebe, ebebe Oya make I touch your bottom Ebebe, ebebe Oya make you lick your bobo [Chorus: Timaya] Kpekele Shake your kpekele, eh Kpekele, jump around and kpeke, eh Kpekele, jump around and kpekele Make sure you start to dey kpekele, eh oh Eh, eh [Post-Chorus: Timaya] Concur (uh uh) Concur Yeba, concur (concur) I concur (concur) I dey killy beat I concur (concur) Baby whine your bottom (bottom) Nwanne shack alcohol oh, oh-oh, oh [Outro] Suka Sounds
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Timaya
- Don Jazzy