I Pray

KCee & Oxlade - Pop
I Pray
0 Plays
Duration: 2:46
Lyrics
Jaysynths Give them the fire Blessings na follow come wetin dey my head doh doh (Oil) 'Cause I no getti problem Iwalakolombo (Oil) Anytime you fuck around you fit, to fit to see my problem And Ijoba no go fit solve am Omo Gaza don drop lamba Sir Kcee Limpopo banger Repeter, repeter No go dey dull my grace Nnamdi rest your case We dey play e dey show You no fit stop my pace Oil dey my head I pray, I pray See the life I dey live, high grade I no come here to come play I don dеy ball o E don tey Umunna Ebe ahzia Umunna Ebe ahzia Umunna Blеssings na follow come wetin dey my head doh doh (Oil) Because I no getti problem Iwalakolombo (Oil) Anytime you fuck around you fit, to fit to see my problem And ijọba no go fit solve am Omo we don drop lamba Kcee and Oxlade banger Where be you dey? When I dey for 'Lere, mi o ki n sun'le o And you can ask Kunle Won fe sun le but mo ya kigbe Emi bonafied osanle Them dey feel me for America down to Malay Them ah tell me say Ola tete wa'le Them wanna get me laid like Omah Lay O de ma le o, se fe ta le o? 'Cause I dey tackle like Ngolo Kante o I no fit piante o, ko si pampe o And all over the world, them give me shante o Esa ni milli ba de o Emi lon pe ni Gaza, and nobody do it like me Loyin lotun losi, ola Oluwa ko le tan Blessings na follow come wetin dey my head doh doh (Oil) 'Cause I no geti problem Iwalakolombo (Oil) Anytime you fuck around you fit, to fit to see my problem And ijoba no go fit solve am Omo Gaza don drop lamba Sir Kcee Limpopo banger Eeee money Sir kcee Limpopo banger Kcee and Oxlade oh banger
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- KCee
- Oxlade