Big Fish

Lyrics
Tell them say na money If you show, you jolly If you dey where we party You go know say We dey living the life o O nono Big Fish Big Fish Every day, we dey lavish Onye bu nu Egwu na aga Ima na ogwumagana Acha ri ba Boys ba ta obodo Obodo e nwee be anuli Onye bu te ike Obodo eme ya eze Ima na anyi pu ta ogbo Ife anyi na eri wu kwa Pounds and Dollars Kcee I swear to God o Asa Odugwu no be Hanky panky o O nono Tell them say na money If you show, you jolly If you dey where we party You go know say We dey living the life o O Nono Tell them say na money If you show, you jolly If you dey where we party You go know say We dey living the life o O Nono Big Fish Big Fish Every day, we dey lavish Big Fish Big Fish Every day, we dey lavish I just wan flex and chill Party everyday Like na holiday Pop rosey and sawa lee If e no be love I go faraway Ima na anyi pu ta ogbo Ife anyi na eri wu kwa Pounds and Dollars Kcee I swear to God o Asa Odugwu no be Hanky panky O nono Tell them say na money If you show, you jolly If you dey where we party You go know say We dey living the life o O Nono Tell them say na money If you show, you jolly If you dey where we party You go know say We dey living the life o O Nono Big Fish Big Fish Every day, we dey lavish Big Fish Big Fish Every day, we dey lavish Big Fish Big Fish Every day, we dey lavish Big Fish Big Fish Every day, we dey lavish
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- KCee