Runaway

Album cover art for "Runaway" by Joeboy

Joeboy - Pop, Afrobeats

Runaway

0 Plays

Duration: 2:42

View Artist

Lyrics

[Verse 1] Oh baby please stay abeg no runaway from me 'Cause I dey think about you night and day day day Gimme love omo na shere ye ye [Pre-Chorus] Girl I can't deny It's a vibe anytime I look in your eyes You hypnotising me and it's not nice not nice not nice Gimme love don't you runaway from me Don't you runaway from me [Chorus] Ma Gbagbé o Jowo ma gbagbé If another come your way You go tell am say no way Ma gbagbé o Jowo na gbagbé If another come your way You go tell am say no way Oh ye oh ye ye ye ye ye ye ye [Verse 2] You dey gimme peace of mind When na you I get your time Iwo lo mu nu mi dun When the raba no dey You promise sey we go dey fine This love o money can't buy 'Cause it's something so divine Oh, quédate conmigo [Pre-Chorus] Girl I can't deny (can't deny you) It's a vibe anytime I look in your eyes (in your eyes o) You're hypnotizing me and it's not nice not nice not nice Gimme love don't you runaway from me Don't you runaway from me [Chorus] Ma Gbagbé o Jowo ma gbagbé If another come your way You go tell am sey no way Ma gbagbé o Jowo na gbagbé If another come your way You go tell am sey no way Oh ye oh ye ye ye ye ye ye ye

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Joeboy